@favzy24:

Favour uche🧃
Favour uche🧃
Open In TikTok:
Region: NG
Thursday 17 September 2026 09:53:34 GMT
88903
14129
143
938

Music

Download

Comments

adeola_oyin2
Dela 🤍💕 :
I no fit, l go dey give you body language 😂
2026-09-17 11:14:14
66
mj22clothing
Maryy🌸(JACK OF ALL TRADES😂) :
God sef know Omo no be gaslighting o
2026-09-18 02:09:47
1
shinning_glory
Shinningglory🔥🤪🦋 :
You fit even use style talk am for my face make I do as if if I no hear you 😂
2026-09-17 11:50:15
41
goodnesschiamaka13
Chiamaka🌸 :
Na only me go cut you off,I no Dey follow Una Dey do fake smile Dey your Dey
2026-09-18 13:10:35
2
expensive.uche2
🌸uche🌸 :
I don share am give my werey friend
2026-09-18 15:38:57
1
favourchristophe522
crystalic ✨💕 :
I swr ooo na me be chameleon 🤣😭
2026-09-17 16:05:56
1
perry11223
F 🍒💫💕 :
No trust my smile ooo😂
2026-09-17 11:53:51
24
littlegr25
Ella🌹🏅🩺 :
Omoh that chicken enter my eye o
2026-09-17 16:24:24
10
ajokeoluwaseun53
ajokeoluwaseun53 :
if you like use style tell me in my face ino go talk 😂 nah your problem be that 😏
2026-09-18 07:19:16
4
favourfred_
She's Favvy💕❤️ :
Na my talent be that 😁
2026-09-17 19:43:38
1
vic.kiee25
Vickiee ꨄ︎🍒 :
Why isn’t this going viral 😂😭
2026-09-17 11:36:14
9
justjovita4
justjovita :
waiting you talk for my back no really concern me
2026-09-17 10:04:06
14
pretty.bella077
Tee nah🌹✨ :
You fit even use style talk am for my face make I do as if if I no hear you 😂🤣🤣🤣
2026-09-17 12:58:25
7
sylvia1800x
Angesylvie 🌸💖🥹👑💍 :
Am I like that? hmmm sometimes cause this my anger issue no dey allow me 🤣🤣🤣
2026-09-17 14:44:44
2
rukkie148
Rukkie🤍 :
I no fit o, I no fit fake smile o
2026-09-17 18:41:38
1
inthe_grey
In the_Grey :
ask my ex roommate about this one 😅😂😂🤣 the day he finds out say I don hear everything he shock😂😂🤣😂😅.. he say and you dey follow me chop from the same plate since even dey laugh with me ..🤣🤣
2026-09-17 17:31:12
3
realmerry.gramms
merry gramms💙 :
walahiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiiijj
2026-09-17 19:26:11
1
honeydrop622
Comfyyyy💋🦋 :
Na me😌
2026-09-17 14:27:26
2
elon_beast
Elon Father🚀🥶 :
Hg Needed..!!🥺❤️
2026-09-17 13:28:05
7
nazi.fa07
Nazi.fa🌚 :
That’s how I want to be now just be playing along
2026-09-17 17:05:33
1
promisee.69
✞𝔻𝔸ℝℚℙℝ𝕆𝕄𝕀𝕊𝔼 :
no finish the turkey abeg
2026-09-17 16:53:02
1
innieoluwa
Innie🦋 :
I go use you do capcut join😭😂😂
2026-09-18 11:04:56
1
mj22clothing
Maryy🌸(JACK OF ALL TRADES😂) :
Wooooooooo na why I no Dey pretend o I go tell you as e Dey do me
2026-09-18 02:09:22
1
simplyprecious26
simplyPrecious 🌸 :
No be me 😂 I no fit even pretend to save my life
2026-09-17 19:16:59
1
prehyfave56
Preshy Fave :
Omo ehh exactly the truth 💯
2026-09-17 12:30:55
1
To see more videos from user @favzy24, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About