@redeemer470: BTS😂😭❤️#viral #fyp

Vic🙂‍↔️💕
Vic🙂‍↔️💕
Open In TikTok:
Region: NG
Thursday 17 September 2026 10:10:17 GMT
181835
46314
121
883

Music

Download

Comments

veekie_33
🎀𝒰𝓃𝒷❀𝓉𝒽𝑒𝓇𝑒𝒹 🎀🍃 :
Where una keep the phone Abeg😹🤲🏾
2026-09-17 15:14:52
1172
arikemhi794
big temmy😉 :
Na why I dey always careful if I wan cross road 😭Make relationship people nor kill me 😂😭
2026-09-17 12:54:13
539
quietafterall1
☹︎ :
Abi make I go borrow my friend car do this trend😂😭
2026-09-17 19:24:52
212
warrykay
Warrykay🤡 :
Omo Gotpaid eye dy see things
2026-09-17 19:44:43
1
finequeennyla
Queennyla☺️ :
Omo Na got paid hold camera sha 😹😹
2026-09-17 17:47:35
55
codedboy0447
codedboy044 :
Who noticed that nobody didn’t go to toilet in the Bible 😂
2026-09-17 21:45:38
11
certified.loner800
🝮ღcertified Lon𝐞r༆ꨄ🥹💕 :
Omoh let me mind my business 😔
2026-09-17 11:32:49
20
velvet1fox
Sëptêmbèr18❤️💙 :
nothing concern me with relationship ppl anyways it's my birthdayyyyyyy guys 🎉🎉💙🫣
2026-09-17 23:57:10
10
iyandamuslimah
𝓜𝓾𝓼𝓵𝓲𝓶𝓪𝓱 ♡😽🖤 :
Make nobody jam me for road oooo 😒😒
2026-09-17 18:34:47
4
newstorygadgets.ng
NEWSTORY GADGETS STORE | BENIN :
Don’t worry girl, hospital no far 😂😂
2026-09-17 20:18:38
2
akoriola52
Meera🤗❤️ :
Abeg borrow me dat small car wey dey front of ur car make I do the trend too 🤣🤣🤣
2026-09-17 19:15:38
7
bella09549
Mide💞 :
Me and my man soon 🙏
2026-09-17 21:54:58
2
user0o0oo563218893215860
帕克先生 𝕏 :
Any passenger princess make we recreate 🥰🔥
2026-09-17 20:47:36
5
davewalex_001
Dave walex :
Na why I dey always careful if I wan cross road 😭Make relationship people nor kill me 😂😭
2026-09-17 13:19:08
6
blueyblinks
blueyblinks 🦋🦋 :
E don do for una na
2026-09-17 21:06:04
5
wura_ola66
W🦋U🦋R🦋A :
I tell my babe make we recreate this boy tell me make I buy fuel [Teary eyed][Teary eyed][Teary eyed]
2026-09-17 21:11:23
9
paid__2
AᵇⁱᵒDᵘⁿ 🤸🏿🖤 :
Nah got paid hold camera 😹💔
2026-09-17 15:53:53
8
duranna001
Duranna 🐍 🪞 :
Make e no end oh. Only trend wey I wan manage do😭
2026-09-17 21:49:07
16
hurt_soul777
Hurt soul😔🥀💔 :
you una just dey make someone think 🤔me wey never chop since morning💔
2026-09-17 12:22:38
8
ghizzy.17
ghizzy.17 :
I gat yo backkk 😂! Pretty gurl anyone ?🌝🤪
2026-09-18 01:35:59
1
balkeesu027
𝐸𝓃𝓃𝓎🫧 :
The trend never still end nii
2026-09-17 21:12:46
1
sheyishemus_
Oluwaseyi🫀 :
If this challenge no kee one couples una no go rest 😡😂
2026-09-18 00:54:04
4
_riri550
Riri🏳️‍🌈💙 :
This life no balance oooo,bts is going viral than the main video 😂😂😂
2026-09-17 22:35:05
1
malikfrosh33
💫ISHOLA⛄️ :
Why all of you are using uber now cuz my papa just dey tell me everything now my papa work is going well😂
2026-09-17 20:04:07
2
To see more videos from user @redeemer470, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About