@buchishots1: Amen 😂 #onitshatiktoker #Viral #igboamaka

Buchi TV 📺
Buchi TV 📺
Open In TikTok:
Region: NG
Thursday 17 September 2026 11:12:50 GMT
40167
3005
159
739

Music

Download

Comments

puritychinonso3
CHINONSO❤️ :
Una never see anything 😂 I go soon bring my elder brother for here 😩😂😂
2026-09-17 23:11:25
3
ejikemetochukwu0
Ejikeme Tochukwu :
i dey come back naija make follow Una find peaceful one , when it's your time to marry e no easy i swear , your head go wan burst
2026-09-17 22:22:35
0
assumpzy820_
Assumpxy modern kitchen :
that guy were dey laugh never serious😂😂😂😂😂
2026-09-17 20:25:45
95
oliiibembem
Oliii😌 :
E don reach like this ???😭😂
2026-09-17 21:30:00
0
kenz_wears1
Ekene :
if I attend umunna meeting dis Xmas mk I bend
2026-09-17 22:05:11
9
simeonjnr940
SIMEON JR :
The worst part be say, December don dey reach again, wetin I go use lie this time? 😂😂😂😂😂😂😂
2026-09-17 20:15:35
29
marabby254
Amara😊💕 :
Nawa o, so marriage Dey hungry una 😂😂😂
2026-09-17 22:07:57
5
peacenqeczh
ladyp.(blessed mother) :
Is well bro I understand some women now ehhh me self dey fear dem
2026-09-17 22:41:12
1
chibestgiddy
Chibest :
Ebe ino kanyi no [Tears of joy][Tears of joy][Tears of joy]
2026-09-17 20:49:02
8
nenyenwa987
Nenye Nwa :
if u have good character and u're ready to settle down no be play boy abeg , just come inbox, fast oo
2026-09-17 22:21:01
1
belu_scunni
Beluscunni :
their tire is tired
2026-09-17 19:03:02
11
officialchocomilo26
Choco🍫 :
When una Dey select pass Wetin person no know😂😂🤣🤣🤣
2026-09-17 20:34:47
15
fred47097
F🌹R🌹E🌹D :
I tap from this prayer and I believe that God will answer me soon
2026-09-17 21:16:59
5
tututen_conxept
JUSTME :
Haa I think say nah husband dey scare so wife di scare 😭[Laugh approved][Laugh approved][Laugh approved][Laugh approved][Laugh approved][Laugh approved][Laugh approved][Laugh approved]
2026-09-17 21:31:01
5
enzochukwu8
Enzo~Chukwu :
avoid me
2026-09-17 21:18:59
1
charlesejikecharl
ArabMoney247💰 💰 :
u no go understand until you're ready to get married 😂
2026-09-17 21:59:01
3
chi_nenye40
Nenye🌹🦋 :
God abeg ooo😂😂😂
2026-09-17 20:53:54
4
lilyscent234
Lynda Onyinyechi :
Have u try village or city babes 😂😂😂😂
2026-09-17 19:46:16
6
ikechukwuigboanug
Ikechukwu Igboanugo :
if u re beautiful and peaceful pls dm me i don tire for this stray bullet
2026-09-17 20:48:54
3
obio.obilo
Obio Obilo :
I go laugh oo 🤣🤣🤣🤣🤣
2026-09-17 21:06:11
1
oge14_93
OGECHUKWU :
Father, your children don surrender to you 🤣🤣 please give them their own 😁
2026-09-17 21:47:50
3
blackmaryann
M🌸 :
Si nah ndi naga uka, no way Si nah ndi omenala no way 😂😂😂
2026-09-17 22:32:09
1
chuka0682
user6565099480776 :
I will not attend Umunna meeting make them no ask me what the problem is. I don't like what I hate.
2026-09-17 20:21:36
4
a.tutor.and.an.ag
A tutor and an agent🥰 :
I be wan type congratulations
2026-09-17 22:30:17
1
epoventureltd
EPOVENTURELTD :
Chukwu imara nke ga Adi Anyi mma ga edebe Anyi Ahu mma e nye Anyi oooo 🤣🤣🤣🤣🤣
2026-09-17 18:19:50
3
To see more videos from user @buchishots1, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About