@jamigans8:

Jaymie/Real Talk/KAIZO WORLD
Jaymie/Real Talk/KAIZO WORLD
Open In TikTok:
Region: NG
Thursday 17 September 2026 12:17:32 GMT
12367
1253
54
71

Music

Download

Comments

classique_22
💫🅒🅛🅐🅢🅢🅘🅠🅤🅔💫 :
Broooo my trust issues
2026-09-17 20:14:05
4
podolski_og
Podolski_Og :
Use you go places wey dem never go
2026-09-17 17:47:44
4
i_love_my_hoe_asf
Average Is Never The Plan🦉 :
Una Dey take girl out?
2026-09-17 15:59:15
63
evilfirstson01
EVIL FIRST SON :
Na why I no Dey take anybody out I get the money to do am
2026-09-17 18:30:01
2
chanxgotmotion
CHANX | MOTION DESIGNER :
Bro say run ads 😭🤲🏾😂😂😂
2026-09-17 12:48:26
18
mrxcellentbackup
DOMINUS 🍮 :
Bro is gonna be fucking famous
2026-09-17 15:39:53
8
.rage.bait.wtf
.rage.bait.wtf :
I been skip this video but as I process watin I just hear I gats come back 😭😂
2026-09-17 13:33:47
18
ozkinsmen
Dera LowKey🕊️ :
Sponsored ads😭😭, 50K per lead
2026-09-17 18:35:18
1
kingsley9122
Kingsley :
some go still learn
2026-09-17 15:58:32
2
mr_awolowo45
Bhadmus-Major :
Them still Dey take girl out??
2026-09-17 12:43:54
7
segun.samuel44
SEGUN :
😂😂😂 I no want mk dem show my face sef .
2026-09-17 17:32:09
4
adinoyi_abel
Adinoyi_abel :
Na so one girl tell me say she no like loud relationship,and she doesn’t post her man no matter what?na ones I wise😂
2026-09-17 17:16:47
5
dex_hq_
DEX_HQ :
Na so!! I been don tell dem no wan hear
2026-09-17 16:31:41
4
nakafurniture42
Nakafurniture LG :
One of my female friend the do this to some guys😂😂😂😂
2026-09-17 13:28:06
5
rack_racer_
CREED📖 :
Who be this guy?
2026-09-17 16:14:35
2
ogbodho
Ogbodo :
2026-09-17 17:16:34
2
youronestopgadgetplug
Successful Gadget Enterprise ✅ :
Aswear
2026-09-17 16:58:29
2
gabby_fx001
𝓜𝓡 𝓖𝓐𝓑𝓑𝓨🪖 :
2026-09-17 16:24:43
2
.abracadabra.0
.abracadabra.0 :
2026-09-17 13:52:42
2
sonofmercy263
Son Of Mercy❤️🦅 :
Bro been spinning my brain 🧠 lately 😂
2026-09-17 19:08:06
0
igotienoahknower
Knower 🧠 :
I have taken a girl out before. I don’t even know how to organize the scene. I need to learn it. Guide me on it.
2026-09-17 21:15:29
0
richmind_ceo
C.E.O RICHMIND :
I no want make dem show my face or post me abeg
2026-09-17 20:47:29
0
ebukasrealm
DIKE :
Dem don use me run ads before 😭😭😭 ever since i no Dey romantic again
2026-09-17 20:18:22
0
flame_talk
FLAME ♨️ :
Even if Dey like you dem go still use the settings run ads
2026-09-17 21:57:52
0
clemsinteriorart2026
CLEMS INTERIOR :
2026-09-17 22:40:35
0
To see more videos from user @jamigans8, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About