@joy.baby6012: I ASKED MY COLLEAGUES IF THEY COULD GIVE A LADY £800 FOR HAIR/WIG… OMO, NA ONE THEY CHANGE AM FOR ME! 😭😭😂 One said, “HELL NO! That’s my RENT!” 😭💀 Like broooo 😂 if you dey come UK 🇬🇧, prepare your mind and prepare your pocket! No free money here ooo 😭 If na Nigeria 🇳🇬, maybe person fit say “Ife oni di” 😂 but UK? NEVER! Everybody dey calculate their own bills! 😭😂 £800 wey you dey see as wig money, somebody dey see am as rent money! 💀😭 UKLife #L#LifeInTheUKU#UKRealityL#LivingInTheUKU#UKNoBeATMU
JOY BABY 🇬🇧
Region: GB
Thursday 17 September 2026 12:21:44 GMT
Music
Download
Comments
Nas♾️ :
That’s my rent [Laugh approved] are you mad
2026-09-18 15:37:17
0
N.k😉 :
can you give a man £800 ?
2026-09-18 06:28:11
413
Joshua Izuchukwu Emmanuel :
But una say oyibo sabi love pass us nah
2026-09-17 20:14:52
526
21🦅 :
Once I see my fellow stingy men I go just Dey happy 😁
2026-09-18 10:49:58
392
. :
They aren’t simp 👌
2026-09-17 22:58:51
311
Big Jozzy :
Creator can you give a man £800?
2026-09-17 22:11:23
103
akin. :
na why them love nigerian men be this
2026-09-18 06:48:10
94
ꓘIZITO :
it's only in Nigeria that you can find men like that. we too mumu
2026-09-18 14:43:00
87
Desmondsalem :
the better question is can a lady give me $800 pounds?
2026-09-18 10:08:43
40
Nkem :
stingy men In UK 😁😁😁
2026-09-17 21:16:44
25
Faithwin :
No wonder dem no Dey let our Nigerian men rest ooooooo.
2026-09-18 08:41:37
20
Naomi❤️😘 :
Can never be Canada especially Toronto because them go press tire🤣
2026-09-17 23:33:23
0
ODMS :
It's starting to look like nah we mumu for Nigeria o
2026-09-18 13:46:59
21
Beske funds 🇺🇸 :
Can a lady give a man £200
2026-09-18 13:19:53
1
Ifeezy Moore :
Anyways depends on my income, I can… I mean why not, looking good is great business
2026-09-17 13:51:45
7
SammyJay :
Only my girl phone pass 800pounds omo na me de Mumu
2026-09-18 17:51:52
0
AMXA :
That will be way too much
2026-09-18 09:39:46
2
†KLEF† 🎶 :
Anytime I see billing 😂 I Dey disappper
2026-09-18 15:37:22
1
Tanya " Tee" Kabuya :
UK ladies, you are suffering 😂
2026-09-17 21:32:31
15
Dhulqarnain :
Nigerian man don dey learn
2026-09-18 05:57:27
71
BIG🐠 :
Na Nigeria u de c dat nonsense
2026-09-18 06:05:53
37
CHRISTIAN :
I go just Dey happy once I see my stingy gender 😂
2026-09-18 03:18:45
62
•𝑸 𝑼 𝑨 𝒁• :
Plss make the money and start giving ppl like that …
2026-09-17 23:12:15
40
AMADI GODSPOWER :
Dem knw be mumu now
2026-09-17 22:27:23
24
Josy Iad :
U dat ur asking can u give a man 500 pounds? Ask Women let's c if they will give Men 500 pounds, Wat type of question is dat?
2026-09-18 06:08:59
59
To see more videos from user @joy.baby6012, please go to the Tikwm
homepage.
© 2021-2026 TikWM. All rights reserved.