@worldpowerfoundation: Gangsta Dogs gone wild, Will money survive? #GangstaDogs #Oluwole #Lagos #DogTok #ViralVideo #NaijaTikTok #FunnyDogs #NigeriaTikTok
WORLD POWER
Region: NG
Thursday 17 September 2026 14:30:00 GMT
Music
Download
Comments
💚Ritymama :
But d fluffy dog is powerful, 2against 1 👏👏👏
2026-09-17 17:37:46
1
Daniking nice :
The dog strong sha face two street dogs without fear
2026-09-17 20:25:05
1
lordinvisible1188 :
The dog try gan and I like is courage cos he no ease to face two
2026-09-17 15:54:56
394
Chinoyzdc :
Oga na you the dogs dey fear not the Eskimo
2026-09-17 17:09:54
47
Mustado :
So nobody see this place 😂
2026-09-17 18:58:09
108
callmeliltee2 :
Eskimo dogs no be pet dog I dy always tell people Eskimo mad ga 😂
2026-09-17 17:03:20
34
Doja😈 :
watin una dey do 😆
2026-09-17 17:07:50
51
Jenny Rose :
Ekuke no fear i dey with you 😂
2026-09-17 22:18:27
1
obitech⚡⚡🔌 :
dat one leg wey him carry up na alpha E don be for that area oooo
2026-09-17 20:24:45
19
angieadorned :
Make I bring my tilda come 😂
2026-09-17 18:11:47
39
5dollar a.k gabrito Idowu :
let me bring maya come
2026-09-17 18:58:28
23
king size :
The camera man Sabi him job 👍👍
2026-09-17 17:37:53
9
AY MO :
Please make I show
2026-09-17 19:49:50
9
Aremu Oladele Folohunso :
bro na God save ur dog, you know why your dog get chance to still stand because all the local dog dey fear you not your dog oo
2026-09-17 15:24:01
80
Blessing Switch Adeg :
Sell am for me
2026-09-17 20:23:58
1
IRIA KENNELS :
bross pack the poop 💩
2026-09-17 17:33:43
1
GHOSTED👻👻 :
Your dog Dey stand with one leg fear Dey him body
2026-09-17 20:17:23
8
Adohwo Samuel :
na lie your dog they whisper for that one ear say bros abeg no fall my hand today so that I go see food chop
2026-09-17 19:40:54
13
Vickygee37 :
I think money won, cause 2 against him and na money come their home chance the 2
2026-09-17 17:30:00
7
🐾DogDaddy🌿🖤 :
Invite my pitbull na
2026-09-17 19:23:29
5
vintage :
Commot for your dog back first 😂😂😂
2026-09-17 17:09:03
7
STYL VEE :
Make I bring jago??
2026-09-17 20:16:46
15
To see more videos from user @worldpowerfoundation, please go to the Tikwm
homepage.