Language
English
عربي
Tiếng Việt
русский
français
español
日本語
한글
Deutsch
हिन्दी
简体中文
繁體中文
API
Home
How To Use
Language
English
عربي
Tiếng Việt
русский
français
español
日本語
한글
Deutsch
हिन्दी
简体中文
繁體中文
Home
Detail
@emmanuel78x: All dem nor de commot pikin for our family ur pa 💔🤬#viral #gentleinvestor🐍📿😡🥷
Ємма
Open In TikTok:
Region: NG
Thursday 17 September 2026 13:56:23 GMT
96482
18986
306
9234
Music
Download
No Watermark .mp4 (
0.87MB
)
Watermark .mp4 (
0.87MB
)
Music .mp3
Comments
Chizzy 💚 :
I go remove am oo me wey never get anything for life 😂 abeg oo
2026-09-17 23:32:03
845
Mr.martinze🧎🏽♀️🎉👹 :
She be nurse so I no Dey fear 🙂↔️🎉💐
2026-09-18 06:50:12
44
Äläbï🪖 :
Pastor say if I comot am I no go fit born again say na only one pikin I go born don born second born [Tears of joy][Tears of joy]
2026-09-18 08:53:04
3
Malone 💼🍏✨ :
Fra 😂
2026-09-17 23:24:38
165
ℍ𝕒𝕡𝕡𝕪 𝕊𝕨𝕖𝕖𝕥𝕝𝕚𝕗𝕖💕 :
We no Dey pull belle for our family 😭😂
2026-09-17 23:06:40
377
Greatness :
My babe say she be nurse mak I nor fear 😂
2026-09-17 20:52:50
407
💔😔 :
No be for here oo pregnant yesterday, on my period today , no be me this boy go spoil my youth 😂😂😂
2026-09-18 06:37:26
145
this user is gone 🪦🪦 :
thanks for the update bro u just saved a life
2026-09-17 20:08:06
189
Olu🪖 :
Even for my family we no dey accept baby, unless I don ready😂
2026-09-18 01:08:24
108
OLA🧌 :
Na taboo if we comot belle for my family I first sit down think my life
2026-09-18 07:40:31
13
PERRY🦇 :
Omo nah to burst cry oo 💔😂
2026-09-17 19:26:09
41
Ay𖣂 :
😹
2026-09-18 00:24:54
121
🦅 JNR GÊØ ⚡ :
I go buy Dangote salt today, the woman de ask me for money, For our own company?
2026-09-18 07:11:50
2
🕷🖤 :
No be lie😭
2026-09-17 20:19:15
72
Oluchi🦋💕 :
I go sha commot am for my own good 😭😂
2026-09-18 06:36:17
4
Di don :
she go train am by herself
2026-09-18 07:50:21
2
YRN DAVE 🇿🇦 :
Pikin na blessing, make them train am enjoy the blessing alone 😁
2026-09-18 04:06:03
2
S͟L͟Y͟ :
Dem go say dem no Dey comot am for their family 😹
2026-09-18 01:09:35
43
Ruby🙂↕️🗣️ :
She wan use am threaten me 😂
2026-09-18 02:39:29
33
…..MEECH….. :
Na to feed me and the pikin
2026-09-17 19:29:37
30
Mimi..🧃🌎 :
this caption na for my guy no be me ooo
2026-09-18 03:28:04
9
GHOST😅🤍 :
My babe na nurse🙂↔️😹
2026-09-17 23:32:46
18
it's 😈🙂↕️Èmmƴ :
them wan marry this period oo 😂💔
2026-09-17 22:58:00
15
Métrøøø 🚀 :
Na once i know say my God is working 🙏🏾
2026-09-18 07:17:52
5
To see more videos from user @emmanuel78x, please go to the Tikwm homepage.
Other Videos
Deal hời Nivea #HoptacvoiNIVEA #Timdalac #NIVEAtim #NIVEAExtraBright #phoidoxinh
Cadê o meu clã que também passa por isso? 🥲 não é fácil 🙄 #fyp #foryoupage #fy #viral #foryou
#فنادق_قطر #قطر #السعودية @Central Inn Souq Waqif Hotel
Solo Lunch At Hop Hin #solo #pov #food #Vlog #mukbang
⋆。‧˚ʚ🍓ɞ˚‧。⋆
Hướng dẫn thay pin cho Dreame X10, S10, L10 nha! #launha #phukien #X10 #Pin #Dreame
About
Robot
API
Legal
Privacy Policy