@adras_vibe: We’re all expecting this OBLE version, right ? #nsnv❤️💯🤩✅fypgoviral #seyivibez #adrasvibe #afrobeat

Adras Vibe 🎖️
Adras Vibe 🎖️
Open In TikTok:
Region: NG
Thursday 17 September 2026 14:32:04 GMT
90085
25905
444
221

Music

Download

Comments

abrahamwiskel
abraham :
Make we sha no die before 12 dis night 🙏😭❤️
2026-09-17 14:36:23
720
lazzborn
Łæžžbøřñ :
Seyi only feature Quavo ?
2026-09-17 14:58:06
62
officialtechng
TechNg :
🥲💔omo na another thing a dey hear for oble and akpan akpari ooo😭😭abi na another thing i download
2026-09-18 05:58:54
1
litjango1
lit jango :
e go far ooo
2026-09-17 18:46:44
0
deemoney871
🌴İİSMAEİLA🤑 :
I don dey feel OBLE already 😂
2026-09-17 14:37:49
279
olayo012
OL𝓐ᥫ᭡. :
Have you guys listen to ilome and pansa 🚀🎉😭
2026-09-17 23:27:43
47
slx.fds
kal mabry :
this album no sweet make una dey tell am truth abeg
2026-09-17 23:40:10
30
b559710
BŤÇ ŁøŘÐ :
Omo i no wan touch my phone since morning oh,i just keep am for swaguu
2026-09-17 15:17:49
147
lekzzythevibe
𝓞𝓛𝓐𝓜𝓘𝓛𝓔𝓚𝓐𝓝 🪐💛 :
Dropped already too sharp
2026-09-17 22:36:45
31
samadino0901
ṢÂMÅƊ🫡🪖 :
baba no feature anybody 😳😁
2026-09-17 23:19:08
17
elemagnificut1
king Elemagnificut 👑❤️‍🔥 :
The oble dey Spotify but he no dey Audiomack 😂
2026-09-18 08:03:59
7
cyprus_aj
BIG_AJ🌴 :
⏳..make una leave pansa and capital GOD for me 😹😭
2026-09-17 17:49:26
95
jr_bt01
Hon.B T :
Music Way we go use December 😂😂 day play na seyi get this December
2026-09-17 20:11:27
22
ste____ven
🪂🏛️𝐓𝐎𝐔_𝐂𝐇 :
can't wait for tomorrow
2026-09-17 15:00:44
45
userdemsel01
olorunwa :
I dey there already 😂
2026-09-18 11:12:06
2
diamond.fizzy
diamond fizzy :
Oya e dey there 😂
2026-09-18 02:20:38
1
callmebymyname_vickie
To~Ria 🧚‍♂️ :
Make Una leave back2u for me 😩
2026-09-17 21:19:53
6
cuteshyayo
༒✺✘Iḉ B✺⑂ 👻🪖 :
I comot for my parent’s house go dey sleep for Spotify cus of swaguu🦀😂
2026-09-17 19:20:52
15
sweetest_dee8
Damilawler🦜🤍 :
Wahala go sup if e no add am😩
2026-09-17 14:39:33
30
mrbekky1
Bëkkÿ NSNV🤍🦀🪖 :
The track list is out already obleee is not there 😞😓
2026-09-17 15:37:16
16
u.ynwa
ynwa :
happy new year in advance to we the crabs 🦀🦀🦀🦀
2026-09-17 18:33:33
10
olakunleahmed702
olakunleahmed702 :
she say whats the meaning of Obleee otan kito...🎉🦀🦋🖤
2026-09-17 14:37:24
23
okikiolaconfidenc
big confidence :
Omo we can’t wait ooooooo ah don charge my zealot reach 💯 full charged
2026-09-17 16:00:42
5
big_badi4
︎︎︎︎ :
just 2 hours 55 minutes left
2026-09-17 20:05:34
10
blavkdiamond15
MADE IN HEAVEN 🛐♋️ :
Hope seyi never make me mad nah market I Dey and I don Dey dance Obleee SOA 🥰🥰🥰
2026-09-17 15:26:38
10
To see more videos from user @adras_vibe, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About