@paris_da_great: For one small break oh 😂

paris_da_great
paris_da_great
Open In TikTok:
Region: NG
Thursday 17 September 2026 14:36:35 GMT
22457
3211
145
223

Music

Download

Comments

p.love0319
p love :
coming there as a fresher and you
2026-10-19 15:36:24
1
jaguda.billionz1
Jaguda billionz :
School be like mortuary 😂😂💔
2026-09-17 15:35:44
333
timzy.com0
𝓖𝓲𝓻𝓵𝓵𝔂𝓴𝓣𝓲𝓶𝔃𝔂 🥀🌸 :
Jesus see school wey i wan attend 😭💔🤧
2026-09-18 06:51:53
119
sweettrevor57
Wizkid🖤 Son 🦅🥀 :
which kind creepy school be dis 💀
2026-10-18 00:14:48
0
leonardhamilton417
BIG Chris 🦅❤️ :
School worwor oo Jesus
2026-09-17 15:01:03
119
life_of_candy
Candy 🍭💕 :
This place go irritate me oh
2026-09-18 07:53:24
32
estherluxe5
estherluxe5 :
Na resume you resume so?abi u help us go check how this semester go be 😭😂
2026-09-18 16:18:57
9
bigbright902
Big🪐b~rig💫ht 🚀 :
Omor can’t wait to be back to school 🏫
2026-09-17 20:12:29
21
diamond.dc270
🅱️ig Diamond DC🇬🇧🇱🇷 :
And network go dey work well now ohh😂
2026-09-18 09:27:11
9
lumen_stephen
LuMen Wrld🔥༒︎ :
Na bayelsa school be this?😏
2026-09-17 14:44:29
17
o.blaq5
ÁŚK ØF Ø.BLÅQ 🥇💰 :
Wetin you go find for there
2026-09-17 16:59:10
10
aeri2667
𝓐𝓮𝓻𝓲🍂 :
Omo make them repaint this sch nah shuu see as e dirty con worwor I no fit believe say nah this hostel I been Dey stay
2026-09-18 12:21:56
8
letsgetyoufuckedup
Call me the creed angel :
You can never be okay in UAT
2026-09-18 00:17:14
7
peresegena18
Pèrè🥺❤️ :
Omor 😭 why the building dey like abandoned project, and them just give me admission.. Goddd🤦💔
2026-10-14 23:53:37
2
_she.isgracie
🎀𝔊𝔯𝔞𝔠𝔦𝔢💕 :
This school de traumatize me 😢💔
2026-09-18 10:11:32
2
silas_livinglarge_2
𝐖€𝐀𝐋𝐓𝐇 :
see school wey I wan attend💔🤧
2026-09-17 22:27:27
15
besyde1
BESYDE🎚 :
When are we resuming?
2026-09-23 09:43:15
0
prettymayor7
MAYOR💀🖤 :
D buildings Dey tra-ma-tise me😭 thank God I change form o😂💔😭
2026-09-21 17:29:18
3
oghenevwegba.2
Rhoda🌹🌹 :
na dis skul I dey come,dem don scam me😳😭
2026-09-23 00:58:55
1
ogloc0111
ÖG LÖC  :
Wetin be this 😂
2026-09-17 23:48:22
3
favvybby7
Fàvvý🌸🌻bby🦋🦋 :
No be st Jude be this???
2026-09-19 18:21:17
0
urfav.hesstar
Urfav.hesstar🫧 :
Your school fine oo😂
2026-09-18 18:06:06
1
presidentrayan_
notrayan🧌 :
Wetin u Dey do there ?😂
2026-09-18 07:52:45
4
mr___s18
Solo🛝🎃 :
Jesus see the school guy no go join cult ooo 😂😂
2026-09-18 09:34:31
3
sugar.love7308
sugar love :
watin you thry do there
2026-09-18 09:28:21
1
To see more videos from user @paris_da_great, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About