It’s been 4 months, and I still haven’t healed yet. 😢😭 The constant chest pain is honestly killing me. I’m tired, I’m hurting, and I really need help.😭💔🙏🏽
2026-09-17 17:50:14
21
Gee Kay style :
I don’t care about heartbreak, if you get better person , love again don’t be bitter towards innocent people because of what a fool did to you
2026-09-18 07:09:12
5
Beauty 💝💝 :
My big bro na you just Dey hot ooo
2026-09-17 23:30:55
1
ѕяσ∂α🎀🇬🇭 :
Unless he run mad😂
2026-09-18 02:53:36
1
Jesusbaby❤️❤️💯 :
therapist nor go fit even help d person self 😂
2026-09-17 20:59:37
4
Salo🌚🍫 :
Seriously oooh i just d use billing d chase dem away🤣🤣
2026-09-17 20:52:03
1
Patricia💕😘 :
The person go cry pass me sef😂😂😂
2026-09-17 20:09:14
7
Reina ivy 😊 :
them go see wonders ...I no go show am signs
2026-09-17 17:56:45
13
love me🦋❤️ :
I just finish crying now
8 months gone I never heal heart attack and panic attack, wan kpai me . mood swing na water. if I come remember say him for don dey with another girl jealousy go hold me and that's when I cry the most knowing the man i loved is already telling another girl how he love her and now they will be having the best moments on his bed, Omo I miss his cuddles, guys my heart is shattered 😭😭😭😭😭
2026-09-17 21:45:24
3
I B K_baby🥰💋🌹 :
Na every week I dey tell my babe am not doing again lest brake up, too see if he still love me 😂😂 make person no leave me for inside relationship 😂
2026-09-17 20:43:20
8
esther.bassey02 :
Na this kind settings I want [Snicker]
2026-09-17 17:43:03
3
𓆩♡𓆪 𝓒𝓱𝓲𝓭é𝓮 𓆩♡𓆪 :
Cause panic attack go hold u 😂😂
2026-09-17 21:05:20
2
ONOMEH🫧🍒🌺 :
One never heal for Weytin I do 💔 me wey dem traumatize for relationship more to go sha💔😂😂
2026-09-17 23:45:34
2
milly ✨🦋☘️ :
This new one say I Dey behave like tout 🤣🤣
2026-09-17 19:47:52
2
ladyvivicollection :
thank God say u quick tell me
2026-09-17 17:18:11
2
Diana 🥰 :
A very good therapist to be presided
2026-09-17 18:48:59
1
weirdo 🌊 :
lesson learnt but I go still mumu again for love 😫😭
2026-09-17 20:27:05
1
Queensly :
fine brother no be me hurt u na😂
2026-09-17 19:30:43
1
DUMS🇳🇬 :
Why you Dey cast am 😂😂😂
2026-09-17 18:50:35
1
🎀Big📚H🍓🌸 :
Make I heal finish first
2026-09-18 11:14:00
0
Avornyo Laura 💕 :
I don't blame you
2026-09-17 15:35:31
1
To see more videos from user @alpha_blaze1, please go to the Tikwm
homepage.