@ariiyike3: #viralvideos #viral

Riike❤️🦋
Riike❤️🦋
Open In TikTok:
Region: NG
Thursday 17 September 2026 15:59:49 GMT
173163
29279
545
8029

Music

Download

Comments

zu_laykhah
zu_laykhah :
Na to carry the child go police station
2026-09-17 18:40:31
634
iamdrey54
~DREY 🫧🦋🖇 :
Make the pikin sha fine abeg 😭🥰
2026-09-18 06:25:50
276
prettyberry_4
Prettyberry💞🦋 :
Pikin wey I go sell😂
2026-09-18 09:30:22
208
adunolarayo222
Motunrayo🫶🩷🥹 :
If I no drop am for junction make I know wetin cause am 😹💁
2026-09-18 06:52:45
146
billin4lyf
BiLLiN❤️🌎 :
Me wey Dey find Ingredients for baba before, thank you o olomo 😂
2026-09-18 06:05:32
86
ffunmmy4
funmmy spices Oyingbo plaza :
Oriyomi Hamzat ya
2026-09-17 16:17:10
402
albagowy01
ALBAGOWY 1 :
walahi im lean from this o that's all what im always doing
2026-09-18 21:30:41
0
habeebah4052
—ARIKE🙌😍❤️ :
I fit kill the baby oooo for me wey never bellyfull
2026-09-17 20:19:16
97
slaywithadeshewa
slaywithadeshewa :
lol [Tears of joy]
2026-09-18 22:48:29
0
omodasola444
Omodasola :
Me inside any motor
2026-09-17 18:57:00
62
theroyalaisha.x
theroyalaisha.x :
Emiti Mo kanra ku😭😂 my own pikin self na my parent Dey train ham
2026-09-18 04:05:23
31
hollat_decor
Hollat_decor :
I laughed out so loud
2026-09-17 23:05:24
0
ola_yinkaa12
ola_yinkaa12 :
I dey do am wella, if I see someone wey carry 2or3 pikin nah me go even tell the person say I wan help dem carry one for lap omohh I no go try am again
2026-09-18 20:32:01
1
jumslides
Jasmine :
I go carry am give conductor and run😂
2026-09-17 20:34:42
55
meenah_cloth_p
Ceo meenahclothings :
Sha look me finish drop child for me 😳 me wey no see myself feed 😁
2026-09-18 08:51:28
27
seyyidah_annizomiyyah
SEYYIDAH ANNIZOMIYYAH ❤️🥰 :
Temi bami 😂😂😂😂
2026-09-17 18:59:50
80
temidasola1
Zero peace of mind :
I will just use ham
2026-09-17 22:54:25
27
adebanjo7085
SAMEST farm :
I will carry the baby and train make the baby sha fine me that is looking for baby that will bear my name
2026-09-18 09:05:53
1
omotolajolade3
Unbothered Aminat❤️😍 :
Motherhood straight 😂😂😂😂
2026-09-17 21:13:47
6
mojirola_ibidunni
Mojirola ibidunni :
I go carry the pikin enter another bus cun tell them say I won buy puffpuff for junction, nah from there I go run 😂😹😂
2026-09-18 11:30:34
23
imole_ayomi017
IMOLE💡Ayomi🤍 :
Sha drop fine pikin ooo….dark skin girl😂
2026-09-18 03:43:52
6
kellyjvibez
Kelly J Vibez (Kelimat) :
Na me get this video 🤣🤣🤣
2026-09-17 18:04:25
66
ms.ronike
Oluwagbotemi :
I go drop the pikin for bustop 😂😂
2026-09-17 23:06:22
17
thriftvendorinoffa0
KIKI THRIFT CITY (OFFA) :
I will drop ham inside the motor I swear 😹
2026-09-17 18:34:42
40
mama.t1318
MaMa T🫂💞 :
it happened to me last week thank God I was smart I will never try it again the funniest part I have my own baby hmm is not funny.
2026-09-18 05:10:31
23
To see more videos from user @ariiyike3, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About