But which house that man show peller few days ago 😂
2026-09-17 17:35:51
240
paradox.810 :
This man really use peller 🥺🥺🥺
2026-09-18 02:39:14
45
AMANI OGO 🇳🇬🇿🇦🇨🇦 :
Believe anything on line at your own risk
2026-09-18 11:04:23
0
staywithnero :
When the house ready, make ochacho bring expenses
2026-09-18 09:36:06
1
Quency Natural Skincare Benin :
Giving someone house in Abuja for better location this period even if na land u nor know wetin God do for you? The man even say he go still complete am abeg the man try.
2026-09-18 10:16:05
0
Abdoul :
if dem no finish am before December just reject the gift
2026-09-18 10:41:55
0
Christopher John exchange :
What if all this things na fake life
2026-09-17 20:10:18
57
K-CROWN COMPANY LTD🌎 :
Na pending promise I go dey give people now 🤣🤣🤣🤣
2026-09-18 08:04:34
4
𝒲_ℯ_𝒾_𝓇_𝒹_ℴꨄ✮ꨄ :
Interior koor 🌚 if dem don paint am roof am no take am like that 😭😂
2026-09-18 09:35:22
0
Longman footwears👞 :
Na peller dey build this house but I agree with whatever is happening online 🥰
2026-09-17 22:35:56
11
ŘĘŠĦ😻💞 :
This man know wetin he dy do
2026-09-17 19:43:37
18
God loves me :
Peller go call am out 😅😅
2026-09-18 02:29:15
5
Timileyin :
By novermber no be oct again
2026-09-17 16:56:25
18
Spareparts_JB Investments :
The house will be ready by tomorrow morning, 8am sharp! Oh papa, in this world there’s nobody like you ………🥰🥰🥰
2026-09-17 21:37:32
11
lopez🥰❤️ :
if to say na me be jarvis wey peller marry😏 dis hux i no allow am accept am oo to be real, dis man just da use peller nawa oo
2026-09-17 20:17:17
4
corazole :
ah peller try oo since all these days😂😂😂
2026-09-17 16:23:22
32
9NineCubes :
Let’s leave it till 2028
2026-09-17 16:52:57
16
M U S I M A🌚🌚 :
This man wants make him complete that house yo de fullest then you will see what next
2026-09-17 22:10:10
2
Timileyin :
It’s okay na here we Dey this house thing no clear ooo
2026-09-17 16:56:51
10
r🦋I🦋t🦋a :
but nor be this house he show peller now 😂
2026-09-17 20:58:34
4
chimacotailoringaccessoiries :
how many is this house self
2026-09-17 19:39:39
1
THE VARIETY STORE🛍️ LAGOS/IKD :
Make una call a very powerful pastor peller.. he needs to be freed
2026-09-18 01:05:22
1
🤍BLISS🤍👑 :
omo [Tears of joy][Tears of joy][Tears of joy][Tears of joy]
2026-09-17 20:45:00
1
Sacramento :
2026-09-17 16:29:39
1
silver baby :
hahaha
2026-09-18 10:11:50
0
To see more videos from user @realclassicmedia, please go to the Tikwm
homepage.