@georgechinedu1: Listen and learn from her experience and everything she went through. Hopefully, you’ll learn from her mistakes and avoid making the same ones. Ladies, please stay safe out there and always be careful. ❤️🙏
this my brokeness dey help me well well
God migwo 😂
2026-09-18 06:48:25
25
𝕾𝖚𝖈𝖈𝖞 𝕭𝖎𝖑𝖑𝖎𝖔𝖓 🖤💎 :
it wasn't her fault though
she thought everything will go smoothly as before
2026-09-18 07:43:06
1
Pookie 🤗🇯🇲 :
Thank god say i no fit afford 2k😂
2026-09-17 22:47:30
109
BB LUV 💓💯 :
7 million keh
me wey no fit afford 5k😁😁
2026-09-18 07:03:50
13
Onyinyechukwu ❤️💦🍑 :
Am just seeing so many girls comment say a man can’t scam dem like this 😂 girl note that this guy use his time to build the girls trust and made her to feel safe and comfortable around him so she wasn’t expecting this from him
2026-09-18 06:52:19
18
Beehaven👩🍳 :
There’s no way a man fit scam me like this sha
2026-09-18 06:35:32
19
…..🌿💕Çäľł ħẽř Ẽľłã......❤️🍒 :
I think he loves me “hallelujah”😂
2026-09-17 21:56:25
62
Eçhø :
love bombing
2026-09-18 00:29:31
5
pretty presh :
unah dey expect 30k for lunch
us wey never even see 2k for breakfast
2026-09-17 22:46:05
71
CHINA🌸🎀 :
Once them send me that 450k, I go just block the guy start business with the money
2026-09-17 21:07:18
217
J❤️ :
She think say e go make am 10m when e wan send am back 😭
2026-09-17 23:16:14
42
The Special Child :
even if u don spend more than 20 million on me and e reach my turn u no go see 10 naira
2026-09-17 23:28:40
35
baby gold :
for the fact that she's honest I like her
2026-09-17 22:19:38
57
✥༆✯₿𝕀𝔾🇧🇪𝕍𝔸ℕℕ𝕐✯༆✥ :
Omo una Dey get 7M for acct??!!!
2026-09-18 03:12:20
11
Annabel Boyitie :
I wish I fit use vn
2026-09-18 01:45:20
5
ADANNAYA🎗️❤️ :
make una bring me back
I want to go to bed abeg
2026-09-17 22:03:54
20
BLEXIN 🦋🤍 :
Me no get money wey I Dey give person o
2026-09-17 18:42:07
81
UGLY☹️@GeMini♊️ :
I no even get 1k to borrow person
2026-09-17 23:25:54
9
ADA OhAJI :
hmmmm you send 7m so that he will give you 8m .
2026-09-17 23:22:38
54
shulamite :
thank God I'm broke 💔
2026-09-17 21:05:48
25
Diva❤️🌹🌸💕 :
This sapa don save me from a lot 😒
2026-09-17 23:13:37
7
Tøñytøñarrøw 😃 :
the guy wey do this thing is very strategic
2026-09-17 19:03:19
66
To see more videos from user @georgechinedu1, please go to the Tikwm
homepage.