@bbcnewspidgin: Di killings of women for South Africa Gauteng Province dey raise fear among di female gender for di kontri. Na total of nine deadi bodi authorities don discova in di last two months. One of di victims na jogger Elizabeth "Tsontso" Moselakgomo wey disappear afta she bin comot house to go jog for afternoon. #bbcnewspidgin #gauteng #southafrica #women #safety