@officerosakpolor: Na una no Wetin una eat oh 😂😂#fypシ゚viral #goviral #fypppppppppppppppppppppp #trending #views

OSAKPOLOR
OSAKPOLOR
Open In TikTok:
Region: NG
Thursday 17 September 2026 17:37:39 GMT
173016
15554
581
2520

Music

Download

Comments

boyfromthestreet19
Bftsempire :
I chop the banga rice ,I still chop who cook am. GOD save my life abeg
2026-09-18 05:15:37
36
b.a_herbalskincare_spa
Laser&skincare in Warri :
Nobody confess reach Banga rice sellers
2026-09-18 04:05:58
111
surebishop
Surebishop :
Jezzzzz! Thank God day na only 6times i buy from her ooooooo
2026-09-17 23:33:56
359
harrisonokene
Harrison Okene :
nothing they happen na our money we take buy am
2026-09-17 22:17:00
176
robinsonclara0
Clara white :
why banga rice sellers they always confess 😂
2026-09-17 23:26:18
579
glr_yf_x
OBELEMA :
person be predict am oo 😂
2026-09-17 23:09:25
262
kelvinighootaye
Kelvin Igho Otaye :
na we dey chop na dem dey die
2026-09-17 20:48:07
844
yourkarma1003
Faa_vee🥰 :
I just Dey pity plaza boys😭
2026-09-18 00:37:06
33
olebe_327
OLEBE 💼 :
Waiting I use my money buy no fit do me anything 😂😂
2026-09-18 06:26:41
5
pdollar13
Peace✌️ :
Waiting we don’t know no fit kill us 🙂
2026-09-18 03:04:48
58
favyjewelry06
C𝒽𝒾𝓃ℯ𝓃𝓎ℯ✰ ♡ ✨ :
So you no follow chop😂😂
2026-09-18 06:47:08
1
youdeservechideraa_0
⃟ :
I need a loyal broke boy
2026-09-18 03:25:40
5
estherderich
Queen 👑 Esther :
Jesus I don buy once oh and he no even sweet. Wat happen to her
2026-09-17 22:15:45
91
thatorhoakporgirl8
Thatorhoakporgirl :
The day I buy that rice I Dey go isiokolo I forget am for motor🤧🤦🏽‍♀️
2026-09-17 23:12:55
59
mf3solutionspropertyltd
mf3solutionspropertyltd :
Right from when I small come over 40yrs all banga rice seller Dey always confess why 🥺🥺🥺
2026-09-18 07:01:52
2
boldgirl941
Boldgirl 🦂♏ :
Omo I done chop witch tire still stand strong
2026-09-18 00:53:39
13
black.king2256
Candle God🤴 :
i thank God say i nor buy am any day,anytime i won buy my body nor dey carry me
2026-09-18 05:21:36
3
rukky6745
Rukky :
Jesus Christ 😂😂😂
2026-09-18 00:22:55
1
andyisk05
Andy ISK :
God abeg no let me chop Oyoyo rice one day😭
2026-09-18 02:46:48
6
jullysignature
jullysignature :
Jesus Christ 😭😭😭😭
2026-09-17 22:58:13
18
successfulbea506
Successful Bea :
E pain me Sha because I Dey always pass other rice go buy her own
2026-09-18 01:55:26
6
julietossai30
julietossai30 :
Please wish day?
2026-09-17 23:33:08
9
officalnancy4
Officalnancy🦋❤️ :
I eat ohhh😭💔
2026-09-17 22:48:47
35
grace59223
Grace❤️‍🩹 :
Waiting I no know no go kill me in Jesus name amen 🙏
2026-09-17 23:54:44
9
choice.ikwesiri
Choice Ikwesiri :
Hope is true of what you are saying
2026-09-17 22:38:32
34
To see more videos from user @officerosakpolor, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About