i don do yahoo for 4 years and i don use am build 2 houses, as it stands now, de yahoo no deh pay again and i can never involve myself for juju bcos of yahoo. as it stands now, i deh learn plumbing and by march next year, i go apply for student visa and hoping for it to be approved successfully mk i leave dis country and aswell live yahoo for good.. i deh pity guys way still deh look upto yahoo bcos of juju, de bring problem for urself and ur children in future.. mk una wise o
2026-09-18 13:08:45
14
No backup💔🕷️ :
Where is ur location
2026-09-18 01:33:06
5
LORD OF SOAPY 🧼 :
Ajeh. When I Dey small all those egbon wey Dey our compound Dey go India go do science
2026-09-18 14:33:39
2
The_ Evil_Ifeco 👹😈 :
I no carry oke ite but I get house I get car nah my Chi Dey help me this side
2026-09-18 15:30:13
3
NICE BM☠️☠️ :
were can i some one locate you please
2026-09-17 19:37:40
2
Chale Rodriguez :
I’m interested, Please where is your location,
2026-09-18 12:45:41
1
😎 :
And nah boys wey tidy things that time enjoy well well
2026-09-18 12:47:14
1
PURPOSE AMADI🪐🪖💣 :
more than 300 young boys dun die because of strong strong JUJU😡
2026-09-18 13:01:00
1
WARLORD FX🇷🇴🇵🇷✌🏾 :
Pockets never dry get repercussions oooo make you no go die young
2026-09-18 09:46:26
0
ShugaDc :
You no suppose dey too advice them no dey tell person
2026-09-18 16:15:28
1
crescent 🌙🌘 :
Money no Dey to do juju Oga
2026-09-18 18:19:41
1
Dammy :
true talk my brother
2026-09-18 15:52:31
0
Cha_eun woo :
i need better location
2026-09-18 15:54:33
0
karolina private chat :
but na money dem take de do the juju na 😭😭😭 since I never see cash out 😭
2026-09-18 15:23:51
0
ShugaDc :
Omo bro you too love the world 😂🥰🥰
2026-09-18 16:14:55
0
dollar💰nation :
no be lie
2026-09-18 13:17:42
0
Declan :
juju get repercussions oh.
2026-09-18 18:44:00
0
PURPOSE AMADI🪐🪖💣 :
Some people are not destined to do rituals , I hope you know my oga?
2026-09-18 13:00:17
0
Elvisco :
Thanks sir
2026-09-18 19:03:54
0
Obunike'm :
Nor be lie
2026-09-18 11:27:48
0
Palacio Bennett :
location please
2026-09-18 12:29:40
0
Lino ES ✹ :
You are saying the truth
2026-09-17 18:21:23
0
🎭🎭 PIKIN :
you talk well sir
2026-09-18 10:00:56
0
𓆩✞𓆪𝔹𝕀𝔾 𝕃𝕆𝕎𝕂𝔼𝕐⚚𓆩✞𓆪 :
Location Boss
2026-09-18 09:54:55
0
⚡AZINO YC🌴 _001 :
boss man u don talk am abeg pass location!
2026-09-18 05:51:00
0
To see more videos from user @alusi.nwatachi, please go to the Tikwm
homepage.