@shakurr001: Akure bike men I don see everything 😭👇 1. The Preacher - sermon from Arakale to FUTA 2. The Racer - you go reach before you even pray 3. The Gossip - knows everybody for your street 4. The Economist - "petrol don cost o" every day 5. The DJ - speaker for bike dey shake your soul 😂 Which one you enter today? Add the 6th type 👇 Tag your bike man if e get TikTok #Akure #AkureTikTok #FYP #OndoState #BikeLife

Shakur gadgets 📲
Shakur gadgets 📲
Open In TikTok:
Region: NG
Thursday 17 September 2026 18:30:10 GMT
10892
578
44
5

Music

Download

Comments

chinedunnajiofor7
marvelous :
so true please 🙏 patronize me am in akure ijomu palace
2026-09-18 11:03:21
1
ayobami7224
Ayobami :
u no add d I too know 😔 dem go dey argue with u like say dey sabi where u dey go pass u
2026-09-18 01:07:27
2
isreal.toyosi
Isreal Toyosi :
People like us naw wey get bike no fit relate 🥸😟
2026-09-18 11:57:47
1
frexzy55
FREXY VIBEZ :
if you enter my bike ,u won't feel like i should drop u again
2026-09-17 22:34:46
4
horpe538
Hørpe💎🪖 :
That no 2 dey always sweet us wey be student 😁
2026-09-18 09:27:14
1
iffylove225
🌺 EVIL 👿 💐ANGEL🍑💖🥰 :
I no dey escape that num 3 I no Dey answer them I go do as if I no hear😂😂
2026-09-18 05:38:12
1
eadricbillion001
~EADRIC~$B$ :
As you see them soo….. if you no dey careful them fit loose guard you oooooo
2026-09-18 15:48:03
1
olaoluwa.oluwafis
abisola❣️💞♥️ :
first to cement 🤣🤣
2026-09-17 18:44:55
2
tessamauto.plug
Mechanic in Akure /lagos :
na me be the rider ,but akure bike like dey talk too much ..5 minute journey go turn 30 minutes
2026-09-18 06:53:53
1
lemaa1704
Lemaa❤️ scarf in Akure :
All ooo😂😂😂
2026-09-18 09:45:46
1
iyanuoluwa1627
iyanuoluwa :
the talkative [Tears of joy]
2026-09-18 04:12:17
4
babyb061
𝕭𝖎𝖘𝖔𝖑𝖆 :
2
2026-09-17 18:55:45
2
daviesrannie
king kelvin :
No 2
2026-09-18 08:02:05
1
clusterlashartistakure
CLUSTER LASH ARTIST(Akure) :
Model needed for cluster lash
2026-09-18 12:19:02
0
olaoluwa.oluwafis
abisola❣️💞♥️ :
u no add the toaters 🤣🤣
2026-09-17 18:44:54
2
ewaade1223
ITUNU,💕 :
Aboki bike sha dey pray mk u reach ur destination in peace🤣
2026-09-18 06:37:21
1
pamelapancy1
YANMIFE 🥹🤭 :
omoh nah the economist oo nah about epo ti won we talk about till I reach my destination
2026-09-18 11:49:28
1
shakurr001
Shakur gadgets 📲 :
Celebrity bike man❤️🔥@HE’S MAYOR🪖
2026-09-18 14:29:45
2
To see more videos from user @shakurr001, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About