Most people go thinks say na hype but na Manja Lee make me enter CODM for 2021 omo
2026-09-17 23:45:49
150
ㄖ乃丨几几卂 :
zigima shocker or kukulka go collect weytin no gud this season for lobby 😂😂
2026-09-18 20:43:37
13
𝙇 𝙊 𝙉 𝙀 𝙍 🥀 :
Wait so Ona think say he nor Dey play again Abi wetin ? Person nor Dey post Codm content nor mean say he nor play. All of Ona wan claim op for comment section
2026-09-18 14:30:55
9
𝓑𝓻𝓪𝔃𝔂🦍 :
Omo people don sabi game o😂😭.. if he no stand well we go tap am😂😂
2026-09-19 01:23:18
3
kun Ai :
odunwire no go talk again 😄😁
2026-09-18 10:52:38
240
Lonely 💔🥀 :
His aura was too much call of duty was too excited 😭❤️even posted the vid on their page😭❤️
2026-09-18 18:07:19
47
🌘EMMANUEL🌒 :
why is everyone hyping him, is he that good or does he hack, please is just a question ❓
2026-09-18 16:28:47
58
T😶 :
make una tell am say lobby no friendly again o
2026-09-18 18:14:30
12
Linho :
Omoh lobby no Dey like that again oo 😂😂😂
2026-09-18 21:14:38
1
𝔡𝔢𝔵𝔱𝔯𝔞☘ :
him and Odun dey always fight that year eh 😹😹😹😹
2026-09-18 13:39:39
44
Heis_him :
By gra gra shall no man prevail 😂
2026-09-18 17:58:26
6
lord..shadow :
manja too get aura
2026-09-18 16:03:23
35
Abideen :
He brought a lot of creativity into content creation
2026-09-18 14:56:11
2
່MR💫DC :
Bro every body don Dey use shotgun now mk he mind the way he go push 😂
2026-09-18 12:49:59
13
Toxic Dm :
Make Una tell manger no body be bot again ooo
2026-09-18 05:02:01
7
️ :
newbie won't understand...
2026-09-18 15:51:59
5
K¹・SHISUII :
ZIGIMA 🙂↕️
2026-09-18 10:08:19
16
9ıŋɛŧƴ5īvɛ :
see i no really understand this video
2026-09-17 20:27:18
5
Mystery¿ :
na manja be the goat
2026-09-17 20:32:41
8
VOUCKY_VONE :
oya where Una odunwire dey?😂
2026-09-18 21:25:18
1
ヨ±BãñDit± :
newbies no fit relate
2026-09-18 20:34:07
2
Bob :
2026-09-19 00:08:50
1
Odun wire fans page🦅 :
wetin won con happen 😂?
2026-09-18 19:23:33
1
💀 :
Khalamanja is back 🔥🔥🔥
2026-09-18 15:10:07
3
𝐒𝐀𝐆𝐄7 :
make e enter midnight lobby😂
2026-09-18 11:49:33
1
To see more videos from user @ocheim_, please go to the Tikwm
homepage.