@agu_dbaby: #fyp #omoigbo

🎗️OMOIGBO😎
🎗️OMOIGBO😎
Open In TikTok:
Region: NG
Thursday 17 September 2026 22:09:30 GMT
131233
32983
435
1024

Music

Download

Comments

switexkwin
kwin😍🥰 :
what of if it's 5k😂😂😂😂😂
2026-09-18 07:51:45
124
adaigwe080
Adaigwe ❤️🌴 :
Omo for money wey I no work for
2026-09-17 22:38:09
669
lastborns31
Lastborn 😘 :
Any amount you give me this period, I go gather my friends come greet you , omor it’s not easy
2026-09-18 11:48:43
121
ellacarise
Ellacarise💞 :
manage keh for money wey I no work for 🤭
2026-09-18 22:28:15
13
celebritywizard
SNIC :
Make the song no waste ooh
2026-09-18 22:45:13
2
prelove61
Precious😘 :
I swear dis girl no Dey do like first daughter 😜😎
2026-09-18 13:05:11
38
_prettyelly
Elly🌸 :
Manage on top money wey I no work for? Make I tear steps first
2026-09-18 08:52:48
106
mirasinberg46
🌹🌹MIRASINBERG🌹🌹 :
Free moni de sweet wetting no good abt 😁
2026-09-18 14:41:53
7
pearl_micah
CHIDINMA🇳🇬 :
Even 5k sef[Crying]
2026-09-18 21:29:56
2
thereal_nelly0
thereal_nelly0 :
I go tell you thank you very much like 100x😩e no easy to debit yourself credit person
2026-09-18 15:22:15
7
harri_vintage
Vintage plug in Benin city 🛍️ :
Money way I no work for, make I manage am
2026-09-18 07:30:21
6
itsyourgirlfavourite
🍎HAPPINESS🍓BABY👾💤 :
Make nobody hold me oo
2026-09-18 00:32:11
44
ada.eze24
Ada💘 :
The last person that dash me Money was like,, are you sure you are ok!? because I was just shouting thank you oo ,, omor Jesus thank you 😂😂😂
2026-09-18 09:24:21
34
official_dindu0
DINDU😉✂️💙 :
Omor you sure say I no go do this dance tomorrow 😂😂😂 e dey sweet for eyes
2026-09-17 22:23:10
41
dinma8525
SISTER DINMA🥺 :
Na once I go turn stepper
2026-09-18 09:15:12
23
chidimma0507
𝐂𝐇𝐈𝐃𝐈𝐌𝐌𝐀🇳🇬 :
2026-09-18 09:52:33
357
yourfavoritegurl404
🛍️IMMACULATE🔐🛍️ :
Omo I just LOVE YOU 😩💐
2026-09-18 07:28:50
24
oraiku1
SECOND BORN 🤍 :
for money wey I no work for?
2026-09-18 14:59:49
2
saffron6750
✝️~saffron💘🖤 :
Managed kee😂 egwu di yaa 😫😂
2026-09-17 23:14:26
8
mildr885
Anastasia :
All of a sudden all of una don Dey pretend say money wey una no work for but outside TikTok una go say d person stingy … some no go even say thank u sef😂🤣😂😂🤣🤣but mk I follow una dance shaaa
2026-09-18 13:09:40
5
paulchiemlenwankw
paul :
how much
2026-09-18 09:24:43
6
that.girl.called.v
🎊🎊VICKY 🌺🌷💞 :
manage keh me wey never chop since morning 😂
2026-09-18 20:06:03
2
peace.t7
Peace T :
Dis ur dance self na small for dance I go dance 😂
2026-09-18 19:57:22
1
missblessing60
🛍️ bee_szn💋💐 :
Money wey I no work for?
2026-09-18 18:04:49
2
special.baby69
special baby :
manage keh for money wey I no stress myself
2026-09-18 14:12:02
3
To see more videos from user @agu_dbaby, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About