@dollytalks5: #demmyhairmpire #quadaceherbs

DeeTalks🎙️🗣️
DeeTalks🎙️🗣️
Open In TikTok:
Region: NG
Thursday 17 September 2026 22:23:43 GMT
39432
3589
96
674

Music

Download

Comments

.ewami
A🤍 :
No be both of una talk ham ?
2026-09-17 22:59:50
345
godson00007
GODSON🅿️ :
E sure me say nah both of una talk am
2026-09-17 23:12:17
137
imole_725676
imole 💥💯 :
most she spill all this out
2026-09-17 23:14:38
53
abiola98_
Biola :
Na both of una dey gossip them,Talk true
2026-09-18 04:51:26
9
symbeeheart_beautypalace
SYMBEEHEART_BEAUTY PALACE :
Friendship resentment is realllllllll, and it start from unresolved issues
2026-09-18 04:58:19
3
oluwa__fikayomii
SIREEEE🥹❤️‍🩹 :
The one wey you talk nko ??
2026-09-17 23:14:11
36
big_mo_0303
Awelewa of Abk 03:03 :
See person matter wey dem talk together lol
2026-09-18 00:15:04
17
oluwadamilola545
Ms.Dunu🧚‍♀️💕 :
Them no Dey ever talk anything at all na so 😔😂awon saint
2026-09-18 04:57:03
1
demilade_1802
demilade_1802 :
One person no dey do abosi that’s my own 😂all the best fun Gbogbo yin
2026-09-17 23:09:12
34
busolaadunni
Bussy A of lay lay :
If you see me do bestie with anybody make I now Wetin cause ham , e come like say she Dey confess Haa! Chai!
2026-09-18 05:44:55
0
omowunmi.aina15
Omowunmi Aina :
kilode must you said all Yr secret out
2026-09-18 00:01:41
12
e_beauty01
WIG/HAIRSTYLIST IN AKURE :
Omo friendship resentment ehn😂😂una go dey alright😏
2026-09-18 05:19:57
0
nailsandlashesby_mahmah2
Aesthetic by Mahmah ✨💅 :
Model needed for nails in abk Panseke
2026-09-18 04:28:12
0
arinade681
Tolani cakes ‘n’ treats :
Omo u no post that past wey I muah 😂😂😂
2026-09-17 22:45:51
30
bisolafisayo
3riple to's :
Thank God I no get friend
2026-09-18 05:09:33
0
limah__xo2
Imnotyourhoe🧙🏿‍♀️ :
So all of Una wey dy talk say she dy talk she dy spill so the other person no spill Abi ? Or no be she spill wey make demmy con talk? Wo y’all are too biased
2026-09-18 00:14:14
5
amope20244
HAJIA😍 FATIMAT💕 :
Huummm friendship I no fit do never in my life no be both of u dey talk am I fear my gender
2026-09-18 05:35:45
0
oluwasheunfumi03
Oluwa_Sheunfumi :
Esin yi po 🤣Na why to do friend Dey tire me
2026-09-17 23:15:00
6
thoniatroy03
ADAEZE 🦋 :
But you sef follow her talk na
2026-09-17 23:10:52
7
biebertonazare
Zee❤️🥰 :
You people are here saying sht didn’t you watch the other lady’s video omo una no Dey talk truth oh
2026-09-18 01:12:27
4
fifekemisola5
Fit by fife ✂️ :
I fair my gender Ajeh seh Una go gather talk something together if friend con fallout Una go con set camera say nah one person talk am
2026-09-18 00:37:09
0
azimatluxe
Arike❤️ :
I fear my gender sha😫
2026-09-17 23:31:41
2
semmy840
Semmysleeky… :
The one wey u talk nko
2026-09-17 23:24:38
1
aunoluwapool
ENITAN 🇨🇦 :
Which live the second one do I won check
2026-09-18 04:53:39
0
ayooluwabami.202
Ayooluwabami.20 :
Lol 😂 una don dey mention my mentor name again 😭 ehn e ni ni isinmi
2026-09-18 05:16:58
0
To see more videos from user @dollytalks5, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About