@gentleanonymous001: #EmClimaUltraLeve #creatorsearchinsight #nigeriantiktok🇳🇬 #fyp #relateable

Gentleanonymous001
Gentleanonymous001
Open In TikTok:
Region: NG
Thursday 17 September 2026 22:51:15 GMT
73573
8653
153
989

Music

Download

Comments

fasboieftee
Fasboi :
Na my girl dey gist her friends wetin we dey do for her work place and low key dem get interest😂😂
2026-10-22 01:35:59
0
ehinomen_16
NOMEN :
Omo if you really like the girl, check her phone ooo!!!! But if you no send her, e no really concern you😂
2026-09-18 06:54:52
697
the_s_monarch
Kuro🎭🐼 :
check phone ke I need my peace of mind
2026-09-18 06:36:04
231
pablo.musk27
Nochanalant Marvin :
Bro I stil remember 2024 😅😅😅
2026-10-21 13:56:22
0
iamjay306
Youngstar Nce :
I check my ex phone she they tell another man say I be her situation ship 😂😂😂😂
2026-09-18 11:34:43
78
stay_weeked7
SHOE PLUG IN MAGBOORO ⚽️🥾👠 :
lol una Dey check girl phone? Omo nothing concern me and her phone…
2026-09-18 14:04:58
38
sulamore
Sulamore :
No be lie 😂😂
2026-10-21 11:56:34
0
4oreverstronger
FOREVERSTRONGER :
Just no dey take anybody too seriously if you know you can’t handle the pain that comes with it. ❤️Because the moment someone means everything to you, you become vulnerable to things you never imagined.
2026-10-21 07:02:33
1
seraphimbeing
💫STUBBORN SZN(giran 2) :
She even talk say I intrude her privacy 😂😂😂
2026-09-18 11:07:46
64
single_mimie
Single LeeZa :
check from now till tomorrow...if she doesn't want u to see you won't see anything.
2026-09-18 11:50:43
16
teecake_fx
TEECAKE 😈 :
If you check that phone ehh naso nightmare go Dey worry you 😂
2026-09-18 09:36:45
38
victoryuwague
TORY :
Abeg Na morning be this
2026-09-18 04:12:36
41
faithfulll3
Faithful 😀 :
Anytime the gods allow you find evidence pray say you no dey attached oo😂😂. Even water go dey salty for your mouth
2026-09-18 14:46:23
13
santanwalking
walking👣 :
omo 2023
2026-09-18 12:11:07
20
nazareth_osc
Nazareth :
one of my greatest step was leaving my relationship, omo guy you go just get peace of mind like ehh my head just calm , I just de think straight since then
2026-09-18 20:52:35
10
mr_emma26
mr_emma26 :
Unah just Dey make those boys Dey fear 😂😂😂😂😂😂😂imagine one sweet boy now go Dey fear 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
2026-09-19 06:06:37
10
__iamtoxic
HEARTLESS :
Nah so one girl Dey explained to me yesterday o fr the thing get as e be
2026-09-18 09:27:44
10
eberedan
Daniel Eberechukwu :
wetin be this ? 🤣🤣🤣
2026-09-18 01:15:19
13
kingsaint_presh
SAINT🦝 :
Eveeytime relationship some of us just want to be alone .... make money and be happy alone nor be everything be woman
2026-09-18 12:10:45
8
favorite_blackboy
sucre papito😪😪 :
Omoooooooo traumatic experience
2026-10-19 11:37:22
0
yumzybaddoly
yumzybaddoly :
Omoh 2024 my babe side guy chase my babe commot for e houde say e main babe dey come omoh 🤣
2026-10-21 15:05:59
2
isioma.peace0
Isioma Peace :
I will not check his phone and himself should not check my own too😭😭😭😭
2026-10-21 10:46:48
4
favorite_blackboy
sucre papito😪😪 :
You don traumatize me 😭😭😭 ahhhh
2026-10-19 11:36:35
2
sammy_9_6
sammy :
It’s too early for this Abeg[Tears of joy]
2026-09-18 09:38:14
4
To see more videos from user @gentleanonymous001, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About