@gagashanum: To all the ladies looking for husband, may God answer our prayers o 😂🙏 No more “good morning dear” with no future plans! 😂💍 If you’re ready, comment AMEN! 🙏😂
There’s a difference between husband and man. Men are everywhere but husbands are not 🤣🤣🤣
2026-09-19 08:54:33
1
Esther Praise :
men dey nah husband no dey.. even women full everywhere until u begin dey find wife for 15yrs
2026-09-18 11:49:45
21
Beckham Faleti :
good God 🙏🙏🌹🌹
2026-09-18 12:09:48
0
mkc033 MKC :
husband de ..na u get choice
2026-09-18 21:48:38
7
jimmyiyke85 :
🤣🤣🤣🤣 God abeg oooo
2026-09-18 07:30:00
0
Rozy30BGANG✌️ :
na sweet boys full everywhere now
2026-09-18 15:58:49
4
chibundu grace Chukwuemeka :
must u girls marry,allow us way de the marriage to enjoy am in peace,😅
2026-09-18 21:10:47
3
Prime_Pires⛵️ :
2 days ago me and my sister wey wey don marry and born dey gist and she mentioned that why are men scares to see, I believe she and her area daughter don talk me I just laugh, una no know say Nigeria don hard, many man dey look for who go born for them not who them go marry 😂
2026-09-18 21:49:54
2
CELEBRITY DRIVER :
so you really want to marry
2026-09-18 20:09:55
0
Farmer kumba :
Na so to me too women no dey any where
2026-09-19 09:48:13
0
osaherumwen :
Men day na you dem nor like to keep 😂😂😂😂
2026-09-18 17:41:11
2
Williams 89 :
dem go learn well😂😂
2026-09-18 07:45:09
1
RIDWANULLAHi ☪️ ☪️ 🕉 💯💔💔 :
2026-09-18 20:13:49
1
anybaby1997 :
no be lie ooo🤣🤣🤣
2026-09-18 03:28:25
1
ikenna Goodluck :
2026-09-18 17:57:08
1
son of grace :
so U wan use me do retirement plan , leave thiiiisss plaaacee noooow .
2026-09-19 06:42:23
0
On_Soft🥷🔞💓🏝️🍀 :
Many but few 😂
2026-09-19 10:02:11
0
lapimentor :
so you later see abi u still day look fr
2026-09-19 09:09:53
0
Udeh Emmanuel ekene Ekene :
True talk
2026-09-19 06:48:01
0
HOUSE AGENT ABEOKUTA :
I laugh tired
2026-09-19 08:08:12
0
Olalekan Olaoluwa Olawole :
i dey available.. and I'm ready
2026-09-19 07:44:12
0
dependable :
i dey here ooooo
2026-09-18 10:00:24
0
To see more videos from user @gagashanum, please go to the Tikwm
homepage.