@imlouisiana1: #relatable

imLouisiana1
imLouisiana1
Open In TikTok:
Region: NG
Friday 18 September 2026 03:29:57 GMT
108292
13746
94
291

Music

Download

Comments

speccrush
Beautiful 🇳🇬🇺🇸 :
I no wan follow you abeg
2026-09-25 17:13:46
0
asa.victory.21
asa victory 21 :
is now a normal thing to those around me they no say I dey ment
2026-09-25 12:36:38
36
junedin32
June Din :
Sometimes I dey wake for midnight begin shout. My neighbors don understand
2026-09-25 14:42:55
2
divinetexenergy144
BIG TEX (Walking Oracle)♊️🌳🦅 :
Is now a habit self.
2026-09-25 10:16:54
1
qualitydeycry4_ignis
IGNIS_SHOES :
God forbid
2026-09-24 12:08:07
28
the.rosary.gurl
the Rosary gurl🌺 :
I swear I lost some of my memories last month 😩😭😭over thinking na bad thing 😂. Thank God dey are slowly coming back 💔😪😭😩. Na God talk say I no go crazy if not I for don crazy last month 😂😂
2026-09-25 19:31:21
2
bellaofficial346
She’s cute🥵🥀 :
This one no be meme 😂😂😂
2026-09-25 12:22:39
4
thelmybliss
Samuel Blessing :
You no talk reach me ooo people wey know me don already think say i dey ment
2026-09-24 10:34:55
9
angelmorgan33
💕Winnie 💕 :
Small pikin like me go just Dey think
2026-09-25 08:34:44
4
user9654571096085
Rossybest ❤️ :
may 2025\ I talk to myself till one day I just bust cry for road, who no know go no sha just pray make life no happen to you.
2026-09-24 19:30:08
4
chinweikpe7
CHINWEIKPE💵💶💷 :
guy where u de since I never see your video since
2026-09-24 08:11:48
3
pattypee0
Patty Pee :
You look cute
2026-09-25 16:13:42
0
fimberthaddeus
Fimber Chukwuebuka :
If you want craze,craze in peace no involve us. Anu 🤣🤣🤣🤣
2026-09-18 08:12:39
2
unfilteredglowrie
unfilteredglowrie :
It’s normal na😅talking to myself is bae
2026-09-24 07:44:56
1
onyidominichairline
onyi_dominic _hairline :
na normal thing this day's
2026-09-18 10:15:02
3
user14467509529478
nkelovito :
is well with us
2026-09-20 18:50:29
1
eaglewonderjude
Eagle Wonder :
onye odina aka 🙏🙏
2026-09-18 14:36:45
0
ezikeoba_first_son
Sir_wizzy👹 :
😌😌😌
2026-09-18 03:40:15
0
eazijay90
Eazijay90s :
Ah go lie for you
2026-09-25 21:54:41
0
daughterofeve.diary
Daughter of Eve 🖤 :
I Dey gist with myself 😂😂
2026-09-25 21:51:51
0
ennybeauty34
~ANIKE ~💕💗💖 :
Nah turn by turn
2026-09-25 21:25:44
1
winnewinner79
Oluchi🌸🫧 :
I don talk over self
2026-09-25 21:06:57
0
papperboi042
PAPPERBOI0️⃣4️⃣2️⃣ :
ah swear
2026-09-25 20:54:24
0
lachiva093
💞Lachiva💞 :
😂😂😂i go lie for you
2026-09-25 20:44:16
0
missmichelle821
M’ WEAR💐🛍️🫥✨🇬🇧 :
na so e Dey start sha
2026-09-18 08:35:29
0
To see more videos from user @imlouisiana1, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About