@cheche_money1: #cheche_money1

CheChe Ⓜ️⛷️
CheChe Ⓜ️⛷️
Open In TikTok:
Region: CA
Friday 18 September 2026 05:07:36 GMT
58443
8358
132
1393

Music

Download

Comments

revlux.ng
revlux.ng :
He advice me last night I no follow am talk today cus na watin Dey my mind I go still do
2026-09-19 21:43:04
0
tomiwa6195
. :
oh chim so na all you get man for here 😭 😂
2026-09-19 09:00:37
4
bettyynz5sy
Betty🌚🥀 :
advice wan kill me but na wetin dey my mind I go do
2026-09-18 16:03:29
117
titi04058
Titi♥️ :
E con b like say I no get sense on my own 😩😭,every time “make I tell u Wetin u no know”😭😂
2026-09-18 18:34:00
64
arionla09
Arinola 🌼🥰 :
haaa everyday nah advice 😹Koda I don tired
2026-09-19 06:40:06
0
haderinsola01
ADERINSOLA 🥰💞📿 :
I talk am nah side chick i be 😅😂
2026-09-18 09:31:28
20
misseri71
miss eri 💞 :
I no dey use my brain again na everyday he dey advice me 🤦‍♀️
2026-09-19 17:51:46
3
esther.abegunde3
❤️first 🦋born 🌸 :
My bf wants me to stop sales girl come work for company😂me wey my head empty 😂😂
2026-09-19 09:59:51
7
zinnygee1
Horlar Mummy Stitches At Ib✂️ :
He wan use advice kill me 😂
2026-09-19 17:08:21
1
hankuri4
star girl✨⭐ :
Sometimes I dy beg him not to advice me again 😭😔
2026-09-18 19:47:57
4
aridunnu321
꧁༆Aridunnu ༆꧂💕 :
Which type of advice first make I know my stand
2026-09-18 10:24:20
13
dedoyin87
OPPY HAIR PLANET 🫧🎀🪮 :
I just want to be proud of you babe :in my bae voice 🥰
2026-09-18 16:57:33
4
preshyafp
preshy :
Me self Dey advice my babe steady 😏no be only man sabi advice Abeg
2026-09-18 14:25:52
9
adeola12441
ade💞💍🔐 :
Me right now 😀
2026-09-19 09:00:43
4
ideraoluwa_1205
🥰~IderaOluwa~🥰 :
Shey make I talk or face front?
2026-09-18 06:21:16
6
limarhunisexwears
Halimat :
He will start from correcting u😁
2026-09-18 20:35:33
4
batimoluwasi2
Amoke Oloshe Cosmetics 🪻 :
Bestie needed
2026-09-18 10:21:43
5
prettybukky05
Emi 😍Alhaji 😇❤️ :
Policy choke 🙆‍♀️😂😂😂😂
2026-09-18 16:28:32
4
meeyah111
Meeyah ❤️🥰 :
I swear no be lie 😂😂
2026-09-18 10:53:58
2
niola_haven
NIOLA HAVEN :
This boy talk say I no get accountability abi how e talk am sef 🤦‍♀️😂
2026-09-19 08:14:04
0
horlawunmmy_20
طًََيِبَة_.٢💙🥰 :
ah ,dem no dey advice me o wetin e mean ?
2026-09-18 12:56:38
4
chimly004
𝚌𝚑𝚒𝚖𝚕𝚢🌹🌺 :
As I broke up with my boyfriend he still wan use advice kill me 😂
2026-09-19 11:23:47
1
thatyourgurlaeesha5
Aeshaa🎀 :
my own nah everytime he dey advise me oo any small things: let me tell u, wen did u reach this word, u see iya awon Omo mi 😂😂😂 l go just dey laugh and he go dey angry as l dey laugh me wey fit laugh tomorrow laugh down he will say l will be telling u some things u will be laughing where did l see u self😂😂😂😂😂😂
2026-09-19 17:23:18
2
___fathia263___
K’🎀🌹 :
Advice por😂
2026-09-18 11:23:25
2
usuleeheart
Adeola vogue✂️👗 :
Them no Dey advice me ooo 😂
2026-09-19 08:32:47
0
To see more videos from user @cheche_money1, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About