The one way Dey traumatized me na those Old women hand😅 Jesus I Dey fear my grandmother hand till today😂😂
2026-09-19 17:34:03
2
Fammava Emma :
Omo I dey run from this thing ooo😂😂😂😂
2026-09-18 15:21:46
1
🌹❤️Goodness 🌹❤️ :
This one traumatized me as a child 😂😂
2026-09-18 10:10:23
1
ijaw female furniture maker :
the real one😁😁, they traumatized all of us 😂😂😂
2026-09-19 09:39:59
3
TeesweetenerDiary :
That arikoko wey my mother Dey grind put for handkerchief Dey squeeze d water for my eye,she go tell me wetin e Dey work for ooo😭😭😭😭these Ijaw women too traumatize person God
2026-09-18 19:37:08
6
Chief :
My dad method na to go toilet face it and says some words then the soar throat go disappear 😂
2026-09-19 18:37:46
1
Loc24💈🚔 :
Na 5 strong men hold me the last time
2026-09-18 08:38:47
165
GIFTY B-O-B-O girl ❤️💞 :
This boy we need to arrest you 😂😂😂
2026-09-18 08:30:21
81
tamaraebi :
i know how many times I pass through this thing 😂
2026-09-18 07:18:02
34
Pere🌈🏆 :
I bite the woman hand 😂
2026-09-18 11:35:43
26
Big Auntyfranka :
Tamara Jesus, even if l lost memory l no fit forget the pain
2026-09-18 08:47:12
13
BEKERE :
As a ijaw person if you dey work for pharmacy and any part of your body dey pain you,nah to go house make dem massage you,no need for drugs🤣🤣🤣🤣🤣
2026-09-18 09:52:16
13
Mrs E🍒 :
The fever own 9 come worst pass,pepper inside kerosine them go soak am for days then come Dey turn am put for your eyes anytime you sick fever or malaria,you go nearly won run mad🤣🤣
2026-09-18 09:41:37
22
Bby Vivian 💝 :
Omo na so one day like dat way my grandma put hand like dis na once I bite her hand ohh😂😂😂 na once people say mah buy drink say he no good😮😮 ahhh ijaw people😂😂
2026-09-18 06:51:03
19
Nurse 💕💕 :
Everywhere go first blurr u go deaf that moment
2026-09-18 06:46:32
6
blessing🥰 :
And e dey work ooh😂😂
2026-09-19 14:33:34
2
tee sweet❤️💕 :
And it works faster 😅😅😅
2026-09-19 09:03:20
1
felicia :
it's was traumatizing , you see that eba turner they must put am for my mouth, because I dey always bite my uncle then 😂
2026-09-18 21:33:44
1
sexyjess🫦 :
I’ve not recovered from this trauma!!!
2026-09-18 15:22:48
1
Pere Dougha85 :
Works like magic!!😂
2026-09-18 17:51:59
1
Prettiest _ Maura💋💕 :
My papa wan kee me😂😭
2026-09-18 16:18:07
1
Cake training in Ibeju Lekki :
nightmare 🤣
2026-09-18 16:16:11
1
Datyorubagirl🦋 :
My Yoruba mother will mix palm oil and sugar and give me to drink whenever I have cough😭😭😭
2026-09-18 20:18:16
1
faceofglamgod_ :
Stop this 😂😂😂
2026-09-18 18:01:17
1
Choice Dee :
Where is the lie 😂
2026-09-18 14:10:02
1
To see more videos from user @big___fish0, please go to the Tikwm
homepage.