See as the analysis smooth for her mouth , I nearly become lash tech this morning
2026-09-18 07:31:09
1335
AJ Miles :
One girl wey dey ask me data na lash tech
2026-10-19 07:52:16
1
Phoenix :
even my sister way dey do lash tech shock 😁
2026-09-18 12:36:57
368
Spector :
So choosing a lady because of her profession now na hate on women? But woman dey pick man because of his money dey okay abi??
2026-09-18 10:41:38
558
7even✯ :
I say I no date lashtec Na crime😭
2026-09-18 07:44:11
813
SEREN!TY :
a lawyer makes so much money if a lawyer wins one case he is set for life just like 3 to 10 cases omo life don set
2026-10-19 09:09:47
0
🖤 :
450k a day keh
who go teach me abeg 😂😂
2026-10-20 00:22:42
0
:
I know one vulcanizer in my area he earns 500k a day but I'm a teacher actually
2026-10-14 00:41:06
114
@lovera :
People just don’t understand what Profit and loss is. Paying 45k for an appointment does not even mean the entire money goes into her purse. Remove the cost of the products and other OPEX, you’d understand.
2026-09-18 07:58:34
212
D.Stirling :
That's around over 50m a year.
Why lash techs no dey drive Benz😂
2026-09-19 13:47:18
319
ATSE :
So we're comparing a Lash Technician to a Lawyer now?
Are these girls really being serious?
2026-10-03 18:14:22
68
️OLAMIDE :
That’s 13 mili in a month
2026-09-18 10:05:36
190
NAILS/LASH/HAIRSTYLIST in ASB :
I be lash-tech, and I also do other things, the way she dey explain the thing, no be so e be oooo, to see trusted customer self Na wahala, it's takes the Grace of God to see customer for this our Asaba ooo😏
2026-09-18 10:12:52
179
ttechmannn👨💻🦅 :
Why this lash tech dey beg me everyday
2026-10-02 13:02:30
82
🌺 :
make una relax it's too early
2026-09-18 07:26:17
84
CORNUCOPIAN👹🧜♂️ :
How come this lash tech dey beg me 🫴
2026-10-01 08:48:23
28
Victor’s Write ✍️ :
3.1M per week😂
The girl no sabi lie
2026-09-18 09:29:52
64
fine_wicked_man :
man talk e de pain them for body 😂
2026-09-18 07:29:12
29
𓃵 :
450k per day?
abeg where dem dey pick form?
2026-09-25 16:49:43
18
kwyse studios :
just a simple question
😂😂
2026-09-18 07:32:46
23
👑ĶÎŅĠ-ĞĄÐ👑 :
So if I no date lash tech come date nurse e mean say I dey hate on women?? 😳😳 Na to get plenty babes with different profession na…becuz I no wan hate on women 🥰🥰🥰
2026-09-24 05:25:43
39
Jooey Otu :
everything na misogyny 🤣🤣
2026-09-27 14:52:11
8
ABDUL :
the same fucking thoughts mahn😂😂😂😂😂😂😂
2026-09-18 07:31:42
27
Noahstanleyehd :
una sabi wetin average be? Say na average na 45k
2026-09-18 14:05:45
15
hopeisallwehavenow :
Even 95% of forex traders no fit make that kind money oo😂😂😂 that’s roughly 14 million a month
2026-09-19 05:08:50
17
To see more videos from user @stillvillagepeople, please go to the Tikwm
homepage.