@only_akay: Don’t fall for this trick ohh 🙆😂 #fyp

only_Akay
only_Akay
Open In TikTok:
Region: NG
Friday 18 September 2026 07:23:29 GMT
41608
1959
36
805

Music

Download

Comments

thereal_henry
Henry Onuoha :
I kuku no get car
2026-09-18 11:08:58
0
kimyeong662
김영 :
Una even Dey view am
2026-09-18 09:39:03
36
dav080268
DAV JOE :
Me no even Dey read all this message 😂 part from debit or credit from my acc way I Dey pay attention to
2026-09-18 10:47:09
0
heisreeler
heisreeler :
Me wey na small phone my sim Dey 😂
2026-09-18 11:17:30
0
estheradaeze341
Ę.Ş.Ț.Ę.Ę🎀❤️ :
So una dey check SMS😂
2026-09-18 10:28:28
5
theycallmenwoko
Nwoko👑💎 :
The way I hate link, I don't go close to it. I dey abuse the person madly 😠
2026-09-18 10:22:12
0
zinnyslides
FOOTWEAR VENDOR IN ABA 🩴👠🥿 :
na for people wey dey open message
2026-09-18 10:05:51
8
savag157
savage 💳🛍️💸 :
Me way no dy check mtn message
2026-09-18 10:35:19
0
queenhelen361
queen Helen ❤️🦅 :
na there New format be this
2026-09-18 07:30:02
7
mila58280
M🦋I🦋L🦋A :
Nah for people wey get car 😂
2026-09-18 10:21:44
2
jennifer_r.n
jennifer_RN 🩺 💉 :
Me wey no get car how i go click am
2026-09-18 09:47:33
4
suvlegend001
SUV LEGEND 🔵Ⓜ️ :
click and clear 😂😂😂
2026-09-18 07:33:18
4
victor.nkem
🕊️🕊️🕊️ :
Immediately I see am I just know say na scam 😂😂
2026-09-18 07:46:53
1
kelvin_frenzy
EIK logistics. 🚢 ✈️ :
Me wey no get motor
2026-09-18 11:16:27
0
confiona06
~>👸💕 :
😂
2026-09-18 08:29:02
1
aeroswiftglob
Aeroswift Global Logistics :
Working boys everywhere 😂😂😂
2026-09-18 10:27:43
0
joshsaysso0
JOSH🪫🌚 :
known
2026-09-18 10:18:50
0
dmarketingcontractwwide
Perrie Omah -PO :
thank you for the information ℹ️
2026-09-18 07:36:55
0
julietfragrance
Julietfragrance :
Thanks for the information
2026-09-18 09:31:42
0
nothinfun3
Mi :
Thank God say I nor dey even observe text messages
2026-09-18 10:10:50
0
jennycollection7
Jenny’s thrift wears 🛍️🛒 :
Thank you 😊
2026-09-18 09:09:05
0
duro658
Maria Duro❤️ :
Me way no Dey open message
2026-09-18 10:23:47
0
giftsunday80
giftsunday80 :
Omo I almost fall victim ooo na GOD save me I don’t do transfer on time i say make I sleep small wake up i hear say na scam
2026-09-18 10:36:48
0
prozzy28
Prozzy frames 🖼️ living :
I no even get 1 k to send
2026-09-18 09:40:19
0
uglyalex3
Alex :
So una get 5000 to send
2026-09-18 09:10:02
0
To see more videos from user @only_akay, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About