I dey house i get Nepa bill to pay on Monday shishi I no get😩😂😂
2026-09-18 08:30:31
248
StayTrueStayHard :
I never stand up from bed, I don transfer 5 times 😒
2026-09-18 11:01:35
20
26-5-2026🕊️ :
Na why I don run buy shares😒
2026-09-18 07:53:50
531
Aria 🌺💕🥀 :
no tell me anything again abeg 😩💔😂😂
2026-09-18 08:03:15
37
Pain killer :
And Dem no teach us say Billing nah Living Thing 🙆
2026-09-18 09:09:52
63
September 18 😩😩🥰🥰 :
It my birthday
2026-09-18 08:29:47
8
Davido second wife :
A whole investor like me
2026-09-18 08:11:14
40
Fortune 🔮 :
One day u go talk the one wey go pain me and I go swear for u😂
2026-09-18 10:27:25
8
keengmydas1 :
Omor, like I didn’t even do anything. I’m still lying on my bed. And it happened. Yes I was billed😏😳
2026-09-18 09:22:08
7
Mary Tash :
You must breathe am💔
2026-09-18 11:40:55
1
Tfreshxbeautyempire1 :
no shout for my ear🤣🤣
2026-09-18 10:42:35
2
MASALATI001 :
I Don already breath my own billings today and I dey indoor 💔😭
2026-09-18 09:15:41
10
𝕸𝖎𝖈𝖍𝖆𝖊𝖑😈 :
nothing concern mtn say work no dy 😭
2026-09-18 09:28:36
3
chima ❤️🖤❤️🖤 :
𝒏𝒐 𝒃𝒆 𝒔𝒎𝒂𝒍𝒍 𝒂𝒊𝒓 𝒐𝒉
2026-09-18 08:10:10
2
G_Db :
Me way be fish
2026-09-18 10:06:24
3
Rashford last born 💵💶👹👺🚀 :
You fee dey indoors make you spend pass 🤪😹😂
2026-09-18 12:12:55
1
𝑀𝓈. 𝒜 ʚଓꨄ :
I don do transfer i never open door😭😭😭
2026-09-18 08:06:23
7
SB_World :
Boss how many business you Dey do, I am really curious 😂
2026-09-18 07:54:40
5
Prẽtty Bhådy✨💕🥹 :
I swr 😭😭
2026-09-18 08:14:14
2
𝕸𝖎𝖈𝖍𝖆𝖊𝖑😈 :
billinair😭
2026-09-18 09:27:19
1
Sandy’s signature beauty :
Na wa for u oo, nor Dey put fear for my body
2026-09-18 11:32:58
1
GBaby🦋🇳🇬 :
You really don’t have to ruin my day bro😏
2026-09-18 10:43:09
1
Kimzzy Minajjj💙🦋🥰 :
My own billing start this morning 🥺immediately I hear my mom from her room saying 😌God bless me with good children 😂as she enter my room na once the billing start 😂😂😂😂
2026-09-18 08:48:40
2
Amotia lastborn🇬🇭🇬🇧 :
Avoiding every hello text
2026-09-18 09:48:33
1
To see more videos from user @des_man211, please go to the Tikwm
homepage.