Omo I prefer doing it for myself and no be matter of sapa 😁
2026-09-18 17:34:39
155
нσяℓαмzєє 👘 :
Me wey don sabi locking myself 😭😂
2026-09-18 20:49:55
88
SOJ :
Walai my own no be sapa I have been doing it myself from childhood because my papa na Alfa and him don teach me everything and do it for myself when needed
2026-09-18 15:48:41
25
:
Me and 1000 others 😹😹
2026-09-18 15:29:12
158
Victorville :
Guy i just finished cooking egg with bomu bomu leaf 😂
2026-09-19 07:36:34
12
★ BRAVO ★ :
I swear I don dey do ham myself 😂😂😂😂📌
2026-09-18 13:41:52
444
SEEDORF :
na the stage I dey now🤣
2026-09-19 13:07:55
1
FOOTWEARS VENDOR :
I can’t stop laughing 🤣 my guy’s started calling me ifaimole 🤣🤣
2026-09-19 12:20:36
1
LEKAN VENDOR 👷🏻♂️ :
People wey you dy go carry your money give to do it for you sometime go first use your money sort their problem before carry what they see give you 😏 nah you no go lie to yourself bro
2026-09-19 08:34:50
6
Segun_ Baddest :
silent is a powerful message only few can understand 😊
2026-09-19 06:15:26
3
bella Smith :
nah so my g smile.🥰
2026-09-19 12:47:31
1
BIG ABIDEX🤡 :
Na me he Dey talk oooo
2026-09-18 20:46:50
7
SCAVENGER💜 :
I don laught tire 😂
2026-09-19 05:11:16
3
WIZZY RICHY ☠️💀 :
my first sapa is that ooo😂😂😂
2026-09-18 19:36:40
0
Horlah DC🎆🔥 :
Yahoo my ass 😢
2026-09-18 17:30:06
6
play boi$ :
Na the stage I Dey now make una help me oo😂😂
2026-09-18 13:56:28
17
ÁŶ..ĎČ😈💛 :
Na the stage I Dey now 😏😂
2026-09-18 12:20:21
53
💙BÎG MÎKKY🦅 :
it's not funny brr 😭
2026-09-19 09:41:03
1
User_not_found👽🤐👹 :
Na the stage I dey now 😂
2026-09-18 15:37:38
57
Godsent012022 :
That one no be sapa bro, pray make you no see sapa 🙏🥺
2026-09-18 19:45:03
8
꧁༒☬ASHANKA BM☬༒꧂🦅🖤🦅 :
Na the stage I Dey right now 😂😂😂. I even need one complete Cat 🐈
2026-09-18 16:27:52
6
georgepj537 :
Nah me b that 😂
2026-09-18 16:54:53
8
Ghostpaidmusttalk✊👻 :
Me
2026-09-18 10:05:35
12
Tife frosh :
How you take know my secret bro 🤦♂️🤣
2026-09-18 16:19:13
5
Anonymous 🦍💫 :
Na that stage I Dey
2026-09-18 12:51:36
5
To see more videos from user @lavishsneh, please go to the Tikwm
homepage.