Yall should know the difference between sleep paralysis and spiritual attack abeg 😂😂😂 person dey press my neck u dey call am sleep paralysis 😂😂
2026-09-27 05:59:02
3102
💫 ELIAN VEYRAN 💫 :
na who e don do go understand 😂😂😂
2026-09-26 19:05:08
4325
AMA🙂↔️❤️ :
I dy shout Jesus for my mind buh e no comot frm my mouth 😂😭
2026-09-27 12:49:12
1276
Deejay Esness | The Native :
there's nothing like sleep paralysis. this is actually demons. whenever I mention the name Jesus christ it disappear
2026-09-27 18:02:45
236
Macra_Babanla🙌 :
The funniest part be say , You won't be Able to Call anyone
2026-09-27 07:26:44
1002
xml :
once i mention Jesus im alwyas free from these, Why?
2026-09-26 18:49:52
376
☥ :
Dem dey press person for night una say na sleep paralysis
2026-09-27 06:14:34
262
🎀CHIC_DAILY🎀 :
Na Jesus I dey say ohh 😂😂
2026-09-27 09:31:13
579
Alex Bashir :
some people think is just content
2026-09-27 17:39:07
151
Sugarplum 🍭🍬🍬🍭 :
Omo this people wicked ooooo even the one way you go Dey shout for inside them no go still allow you shout 😂😂
2026-09-27 05:06:31
74
乂♛ 𝓚𝓲ņ𝓰Ş𝓶å𝓝 ♛乂 :
Dey there dey shout fire until dem go strangle you to death😂💔
2026-09-27 07:35:09
73
ifiok • Friends :
One wicked sleep paralysis demon went to go and close my nose and mouth instead of just my mouth, I was like do you want to kill me?
2026-09-27 17:05:15
6
💞𝓙𝓸𝔂 𝓖𝓾𝓻𝓵💞🌸✨ :
I don’t get scared anymore so they can’t come close again
2026-09-27 20:22:18
6
HER_wor_wor_boyfriend.😈 :
Sleep paralysis is a demonic attack no cap, they give it scientific names but can’t provide solutions for it, no neurological, psychological, mental explanation too.. and for some of us, we know when these attacks happen is when we become lukewarm spiritually, not cold, not hot but lukewarm because we’ve finally started directing energy towards greatness.
2026-09-27 13:17:08
16
Qristina :
by the way,this attack is very demonic 🥺. you call JESUS Christ and it releases you immediately 😭
2026-09-28 07:13:10
6
𝐁𝐞𝐞 :
Whenever it happens to you, the best thing to do is to calm down, think about your toes and start moving it little by little, sleeping paralysis is normal, your brain is just awake but your body is not yet
2026-09-27 21:11:29
11
Lamargadgets :
I dey always shout Jesus Christ but I no know if anybody dey hear me 😂😂
2026-09-27 07:55:56
5
God’s own🤍🚀 :
Well I found a way to avoid it, I have a list of calm cool songs, the likes of Billie Eilish, Adele etc then I attach my background sounds (stream) to the music. I listen to it till I fall asleep and till date I’ve never experienced it again.
2026-09-27 19:57:22
1
kcklassic :
Every negativity from this is hereby nullified.
2026-09-26 23:32:07
48
Ekun Stoner🦂🦂 :
Which one be fire, na Jesus I Dey shout ooo 🥰
2026-09-27 20:24:17
24
V🫥 :
Una even dey fast talk ? Blood of Jesus go be like say u dey use 2 hours call am 😂😂 better slow motion 😹
2026-09-27 06:13:59
31
nstrevo_ :
When I experience this , I just relax and go back to sleep … the struggle no really worth am
2026-09-27 09:19:13
844
flamingo :
i reject any negativity from this video 😂
2026-09-27 20:21:56
36
🌚𝔾𝕣𝕖𝕒𝕥 𝕀𝕤 ℍ𝕚𝕞👽 :
una go dey talk rubbish. how my body go dey awake and my brain still dey sleep but if en happen to me I dey shout Jesus Jesus Jesus how I take dey shout Jesus if my brain no dey awake. Omo that thing na spiritual attack make nobody deceive you
2026-09-27 09:26:06
22
Beatrice✨ :
Omo when this thing do me ,I was so scared my eyes were literally open ,but I couldn’t move or talk
2026-09-27 12:17:21
46
To see more videos from user @osajanimation, please go to the Tikwm
homepage.