@oga_samad: #goodwoman #gym #relatable #Love #intentionalman

oga_samad
oga_samad
Open In TikTok:
Region: NG
Friday 18 September 2026 10:09:54 GMT
11932
944
67
107

Music

Download

Comments

oxidenation
Highest Outsider 🦍 :
lol 😂 why u go mute headset lol
2026-09-18 12:58:27
1
flemzy67
Flemzy :
I for talk say na my guy but that my Samuel guy no Dey press pass 3200 😭😭
2026-09-18 15:17:17
0
zhi_noir
♟️ :
Dem go learn, me wey dem tell say I dey tight fisted I no know weytin I dey do abi?
2026-09-18 13:13:20
2
dmoney807
Dmoney :
That’s why I don’t send money and I don’t even have the money
2026-09-18 12:51:10
4
eurolord2022
𝓔𝓷𝓲𝓸𝓵𝓪 :
me wey no dey send tf
2026-09-18 14:40:26
0
sunshine5075
sunshine🙌🙌🙌 :
December billing piling up…oblee don sure
2026-09-18 14:05:20
2
fate.autos3
Fate Autos Of Lagos :
intentional man dey always end with tears 😂😂😂
2026-09-18 11:12:10
41
jaymes07g
James Jeffry :
The other guy for twitter pay N130k, una get money oo
2026-09-18 12:56:24
6
nathan_makavellli
MAKAVELLI🤙🏼👑 :
Samuel after seeing this post
2026-09-18 12:02:21
5
evilfirstson01
EVIL FIRST SON :
Even data self I no Dey do
2026-09-18 12:57:04
6
thybigvegas
LøNE SURVÍVøR 💔❤️‍🩹 :
The day I was told to pay for wig and heels 👠 just to meet for bar o 😂
2026-09-18 11:27:09
9
ceo.f90
￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ ￴ :
Save a bro 😂
2026-09-18 12:58:24
1
notdolapo8
NotDolapo :
Omoh girls Dey craze joor😹😹
2026-09-18 10:20:37
3
okpo014
ISREAL 🚀🔯 :
I hear them self I just gat lock up 😹😹😹
2026-09-18 11:12:16
1
sinxwillgetpaid
sinxwillgetpaid :
2026-09-18 13:26:15
1
obantaoflagos
king Kenny :
so una still dey send transport money to see girl for the first time ... someone asked me to send money just because I said we should talk on WhatsApp..I tell her make she go tell her babalawo say the juju na fake ...🤣🤣🤣🤣🤣
2026-09-18 16:19:09
0
cbs.becomin
CBS🛩️ :
I sabi Samuel , na my guy
2026-09-18 14:01:54
0
fr_eedom_
FreedoⓂ️🇺🇸 :
2026-09-18 14:47:27
0
ayoolajustgabriel
Just Gabriel 🤫😏😶 :
I like the f word u use 😂😂
2026-09-18 14:27:57
0
glutton1
glutton1 :
Even Serpent wey deceive Eve no believe say this ppl go turn out like this 😅
2026-09-18 13:32:12
1
grizzly0057
Grizzly :
2026-09-18 13:52:03
1
iamrarelyseen1
1947 :
Samuel you wan be sweet boy abi? No worry you go cryyyyy😂😂😂😂😂
2026-09-18 12:54:54
1
pedropascal_privatepage2
Henry jay :
get in joorrrrr
2026-09-18 10:48:43
4
g.b7183
G.B :
I had to ask the girl so all this while u been naked oh ok
2026-09-18 16:19:56
0
fickymanea
FICKY :
@JEHOVAH SON Shey no be u
2026-09-18 12:31:07
2
To see more videos from user @oga_samad, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About