what am passing through to have girlfriend self dey fear me 😳
2026-09-18 16:02:39
1
Bobzzy :
i swr he nor just funny
2026-09-18 13:19:21
0
wordcbn197676 :
My Romania friend for here 27 years with 2 kids car and house and me never get anything
2026-09-18 10:29:06
152
itzmhizqueenzy :
If only we know how deep this message his 😩😩
2026-09-18 13:47:24
43
🥰🥰m_xx🫦🫦🫦 :
Make girls wey be 28yrs dey avoid teenage pregnancy😢😢😢no be say person no want marry but the responsibility don make us change the narrative to marriage is a scam.we come dey see pikin as mistake
2026-09-18 11:52:07
84
Nwafo igbo 4 the gods :
my brother
2026-09-18 13:18:15
0
mr yung kris :
Nigeria is gone 😵
2026-09-18 13:06:54
19
Mrhillz :
House rent no be beans
2026-09-18 18:33:19
2
Afolabi :
Bro I tell girl say I be 30+, but I never get my own apartment. The babe blocked me asap
2026-09-18 14:39:52
35
Runtown funds 🇮🇹 :
31 years his just a boy nah
2026-09-18 11:21:00
56
Big_Dave🔋 :
Bro I say I don trie🤦🏽♂️country wey dem go see 30 years old dey drive car police go dey ask am where he see money buy car💔 this country don spoil my 20s bro💔 to even get girlfriend dey fear person not to talk of marry and have kids
2026-09-18 12:53:50
47
smart Felix🌴 :
ronaldo wey marry by 41 nko
2026-09-18 18:01:55
1
YOUR FAVORITE PHARMACIST 💊💊 :
Dem no dey use money marry, na weting my parents dey tell me since.
2026-09-18 10:32:12
24
Lahot❤️locs♌️🦁🐆 :
You’re very correct ✅. Imagine me a 34 years old lady afraid of getting pregnant 🤰
2026-09-18 13:37:16
49
oluwa_auto_accessories. :
30 and still stay with my parents cause if I pay this kind rent, I fit craze
2026-09-18 10:53:49
59
DMA👸 :
Let’s not talk about love 😂😂
2026-09-18 14:40:37
12
Nathan🫀 :
Person go Dey 60 e pikin go just Dey clock 14 when u wan take eat fruit of your labor? Make Una Dey look election as nothing concern me stuff
2026-09-18 20:35:23
1
El Benito :
omo I Don ready to marry , I dey beg people to support me so I.can.meet up.with marriage budget upon.say na low-key wedding. omo this country is a mess
2026-09-18 15:33:47
0
⊥ɥıs nsǝɹ qןoɔʞ ʎon :
I get 4 jobs bro 😀
2026-09-18 18:08:42
7
Moments by uju🎀🎁 :
And no be say dem no dey work hard oo,it’s sad fr😭
2026-09-18 14:15:57
12
MAYAMI :
Tinubu don spoil my early 20s , the werey still wan spoil my late 20s
2026-09-18 18:13:38
9
G'win :
marriage is not a must my friend
2026-09-18 12:10:52
15
offor :
34 still hustling . God Abeg oooo
2026-09-18 12:23:55
5
ETTAZY🇵🇱👑 :
Anything wey concern me and marriage for now
2026-09-18 12:02:45
14
Way foward 🫥🪖 :
This matter no be joke oh 🫥
2026-09-18 11:47:00
6
To see more videos from user @minister_of_vawulence, please go to the Tikwm
homepage.