@motivationquotedjstarboy: @delta state warri senator banga rice news report

motivationquotedjstarboy
motivationquotedjstarboy
Open In TikTok:
Region: NG
Friday 18 September 2026 10:27:02 GMT
64417
4199
142
502

Music

Download

Comments

justagurl804
❤️‍🩹♌️ :
I talk am say na fake news
2026-09-18 17:03:08
139
benny_cruz__
Benny :
Is the woman still alive?
2026-09-18 17:44:54
88
mercydiariesbackup
Mercy Diaries✨ :
Na her fellow food seller go do an because she is selling well
2026-09-18 18:41:53
162
mhizmeyiwa
FAVORITE 🌬️✨💝 :
One girl say her spirit say make she nor buy the food 😂.
2026-09-18 21:12:17
12
mamacita66780
3|9|2026💔😭 :
As u dey there why u no show the woman for the video
2026-09-19 03:57:38
2
nedusvy2010
DeEnergygoddess :
To see person wey fine for Warri na by connection
2026-09-18 20:14:19
27
graceoreva
Grace :
Is she alive ????
2026-09-18 19:07:57
30
reuben_roland_otubu
R-sqaure :
where is she?
2026-09-18 19:16:20
9
tn.vglx
70 Years Old Man 👴 :
but where is she??
2026-09-18 17:27:31
18
slayers.city
Slayer’s city👗 :
I know it fake owner too Dey accuse food vendor
2026-09-18 22:03:12
0
lindaeremoje
Linda 332 :
Oga u non go feel clarified ur self make d woman com out com talk
2026-09-18 20:07:59
11
ellabby352
Ella Bby ✨ :
na so them take dey spoil person business 🙂
2026-09-19 05:07:41
1
isokowarriboy001
KIDDIES :
Pti no be warri. Thank you 🤝
2026-09-18 21:25:18
8
2sure.odd
2Sure Odd :
So where the woman?
2026-09-18 19:32:12
7
goldenwendy3
goldenwendy :
find the woman see make you interview her
2026-09-18 18:40:58
9
smithgmiss
Godday :
As far as the news is out either fake or real that banga rice don cast ask of hotel excell
2026-09-18 20:29:20
6
otugworvictory1
Mhiz V :
and dey complain say the fire she dey use cook dey affect her
2026-09-18 20:36:31
0
ejixbelle
Esthernice :
where the woman come dey,,,, make she come out come talk
2026-09-18 22:16:27
1
daughter.of.beauty
daughter of beauty :
Omo as far I no see d video I no believe oo no vex
2026-09-18 19:28:07
8
mamus09063
Mamusdear :
nor be this d same man tell us say the woman wey dey sell Banga rice confess
2026-09-18 19:15:35
9
blessingoke139
Blessing Oke. :
Them won spoil the woman name
2026-09-18 19:23:40
5
queenmoreeuro2
queen more euro €💶💶💶 :
So where is she now
2026-09-18 17:02:17
9
jeniffer2348
Jennifer :
Thank you Jesus I can’t sleep in peace😳😳
2026-09-18 19:23:38
6
ruthbaby624
Mummy A :
Omo I just pity the lady them just wan spoil her name and business
2026-09-18 17:36:05
7
__blackgold
__Blackgold :
I talk am say make dem post the video me I no chop the rice o I barely buy road side food but I know say na lie
2026-09-18 18:24:12
5
To see more videos from user @motivationquotedjstarboy, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About