I sabi those road safety… them to dey do! Anyways na you wan slow down for him sha!
2026-09-18 15:28:08
0
BIG FREEDOM 🥷🤐 :
but bro u be anyhow person ooo 😂 watin e do u now 😂😂
2026-09-18 20:32:34
0
Precious 💕 :
Na my neighbor be that 😂😂
2026-09-18 14:40:01
0
༺༺SILENT MAN༻༻ :
Omo them nearly collect my ladies bike
2026-09-18 12:05:03
4
Sniper gang SG :
All this FRSC for this futa Akure Dey do too much
2026-09-18 11:30:47
7
W4NT3D 🥷 :
you nice o
2026-09-18 11:53:27
6
L U C K Y 🕷️🕸️ :
Bro you nice 😂😂
2026-09-18 11:34:18
16
General Ebi :
a safety officer saying "u saw me here"....and it's obviously obvious that potholes are all over the place...unprofessional conduct from a supposed safety personnel
2026-09-18 15:34:25
2
TODMUS :
Abeg nah my father ooo 🥲
2026-09-18 11:55:29
3
Osun 14 🤍🤍 :
FRSC with audacity na 5 and 6 [Tears of joy][Tears of joy][Tears of joy]
2026-09-18 11:27:15
4
GOD OFFERING :
this iyanu sturborn .na today confam am .lol 😅😅😅
2026-09-18 11:46:24
3
ÉMMIROSS 🇳🇬 :
no calm down
2026-09-18 11:41:19
0
Jaybabs :
no mind them
2026-09-18 12:07:21
0
Big Dave :
Lowkey I feel he’s was tryna slow you down from that pot holes
2026-09-18 14:10:28
1
OmoobaOmario :
Ilaramokin side right?
2026-09-18 14:56:41
0
@ANONYMOUS👽👽😇🌍 :
Na road manager now 😂
2026-09-18 12:22:18
0
️ :
2026-09-18 12:08:29
0
Tinuola894 :
Stubborn naturally.
2026-09-18 13:52:35
0
A B D U L A F E E Z :
2026-09-18 15:42:16
0
. :
Very annoying ppl them go dey stand for road wey bike suppose manage pass
2026-09-18 12:15:38
0
zamani maye new :
😂😂From faa 😁if na me him go move hmmmm
2026-09-18 12:17:11
4
MOHAMMED FX📈 :
omo one day i carry my papa for my bike Naso dis wan stand for road, before i talk my papa don knock his head
2026-09-18 12:07:18
0
lastborn :
if na me from far in go done run because I hate them like made I no fit ever wait for them
2026-09-18 13:12:17
0
To see more videos from user @iyanu_ni_oluwa, please go to the Tikwm
homepage.