Mk Una stop dy post this rubbish nonsense abeg e dy quick vex me😏
2026-09-22 08:02:13
1
Elis :
if na me I go say, you dey go but never return back
2026-09-22 15:15:34
1
Mide💋 :
Make Una no touch my comment I Dey get anger issues 😞😞
2026-09-20 08:32:30
35
Ochayi Paul :
Una Dey always try person anger for this social media
2026-09-18 16:48:23
69
Asiedu Enoch :
like mother like daughter😂😂😂
2026-09-22 13:11:53
1
MR THUG🦅 :
I no go even talk sef we go play the game together 😂
2026-09-18 12:56:13
40
santa_baby101 :
All this kind video Dey pain for chest na! 😡
2026-09-22 08:52:54
2
Tbh🦇🥷 :
If na me be the guy I will say okay go and come,and then 1hr later I will tell the mother that let’s go out for one restaurant go eat and come back.as we reach there Oder food finish almost wan eat the food finish then I talk am say I wan use the rest room come.Then fast fast I pass back door escape 😂😂😂😂
2026-09-22 09:37:33
8
showboiterror4 :
Let her mom go with her . .
2026-09-22 11:47:08
1
LEBRON :
Lol if na me I will be like take your bags with you and your mother too 😂
2026-09-18 21:40:21
14
Star ⭐️ Negar :
Get money oooo 😂go and work 😂😂
2026-09-21 15:48:25
3
Uche Ken :
You get luck sef.
What if she didn't tell U?
2026-09-20 15:27:43
6
ColdHardTruth🥶 :
My anger issues could never
2026-09-18 16:00:04
7
Dohn bheat jnr⭐ :
This man geh time papa😅
2026-09-22 07:55:29
2
Ãppřéčíáťé❤️ :
This guy is too slow ooooo
2026-09-18 22:17:13
5
🌸💸📍A҉s҉s҉u҉r҉a҉n҉c҉e҉🍭🍬 :
Women supporting women 😁
2026-09-18 17:59:12
8
SöLLi☆✮ :
Me
2026-09-22 07:32:25
2
ZICO HND👿 :
The guy too talk me sef go go my ex house
2026-09-18 19:47:25
7
Sahr Joseph Gborie :
and so😅😅
2026-09-19 13:16:10
1
ZICO HND👿 :
Guide ooooooooooooo💔
2026-09-18 19:48:12
1
EFB RULER💪🎮 :
See finish 😂😂💔
2026-09-21 23:56:13
4
Christopher Kezzy Edet :
please don't bring me back, I don't like what I hate...
This is not a big deal
2026-09-21 13:42:04
3
꧁☬𝓑𝓲𝓰~𝓽𝓮𝓮𝓶𝓪☬꧂ :
like mother like daughter💯😒😂
2026-09-18 17:58:08
4
The Truth :
why making me angry na?
2026-09-21 22:24:17
1
_𝑷𝑨𝒀𝑶𝑭𝑭 :
Like mother like daughter
2026-09-21 15:32:18
1
To see more videos from user @hartandar_edit, please go to the Tikwm
homepage.