I did actually 😭😭 Omo just for me to find out say I sef be sidechick inside our 1 year relationship 😂💔 This guy had a whole 5 years relationship with someone else 😭😭😂 Omo shame wan finish me 😂😂
2026-09-18 20:18:12
1
growwithsophia3 :
Me wey pride wan finish 😂😭
2026-09-18 13:29:52
29
CHIOMA 🤎🥷🏼 :
You no fit see Daniel Chioma for that kind setting (never)💯
2026-09-18 22:50:30
1
Gina mi amor❤️ :
Na me be president 😁
2026-09-18 12:24:18
1
Joy 💯🥰 :
I nor fit try that one I be girls girl
2026-09-18 20:33:18
3
𝓛𝓲𝓿𝓲𝓷𝓰𝓪𝓼𝓡𝓲𝓽𝔃𝔂 :
You no fit see me for that kind settings
2026-09-18 12:17:40
11
zynah162 :
And I no go ever try am oooo😂
2026-09-18 15:43:47
1
smilejay03 :
And my gender wait me for road that time fight me o las las oga nor marry any of us 😂
2026-09-18 14:22:25
3
Onyinye 🍫 :
Online friend needed pls😢
2026-09-18 12:05:17
6
Nigthbird :
me and my bestie no dey that setting
2026-09-18 12:28:09
1
TheyadoreTonia :
They’re levels to this shii😹
2026-09-18 14:23:35
1
Empire_mercy🌹👑 :
Make them collect the babe [Tears of joy]😭
2026-09-19 01:20:59
0
EXCEL🥀✨ :
I Dey craze ?😏
2026-09-18 12:02:06
1
LØST BØY🤍💥 :
aswear 😂
2026-09-19 04:52:39
0
Sweet woman🤍 :
I swear
2026-09-18 17:04:04
1
🌟Chocolate 🌟 :
😂😂😂
2026-09-18 11:24:31
1
Sophia 123 :
i swear
2026-09-18 11:51:43
1
Nonchalant :
Never
2026-09-18 23:13:34
0
Precious :
God know go let my condition reach that level
2026-09-19 02:10:31
0
Oghale👑oghene :
aje
2026-09-18 22:50:07
0
UDOCHY! :
Never oooo
2026-09-18 21:48:32
0
Omo Ologo :
2026-09-18 21:31:01
0
♡ Ada♡˚.🎀༘⋆ :
Naahh I can’t do such thing 😭😂
2026-09-18 23:10:08
0
FAVY SCENT AND HUBS 🛒🛍💐 :
The last thing I go do for this my life 😏
2026-09-18 11:40:07
1
To see more videos from user @alpha_blaze1, please go to the Tikwm
homepage.