@dataiboy.splenzy: Replying to @__grimmz Manchester united vs Brighton 😂 #Brighton #manchesterunited #gehgeh #football #foryoupage

Splenzy-clip😎
Splenzy-clip😎
Open In TikTok:
Region: NG
Friday 18 September 2026 11:27:12 GMT
165612
18476
232
1760

Music

Download

Comments

obinna763
OBINN🅰️📿🇨🇦⚠️ :
Joy wan kill us wey be Man U fans 😂
2026-09-19 14:59:28
1
richkid8698
ASK ØF RÌÇHKÏD 💸🕊️ :
the kind good things way dey happen for my life 😂😂💔
2026-09-18 12:54:16
567
engrfreedomabum
Engr Freedom :
I for like repost this video for my WhatsApp status but Brentford won me yesternight... Martinez just dey conceive goals like Hebrew women.
2026-09-19 09:01:38
4
benefits775
Mr.Romantic :
Andre santos to Manchester United
2026-09-18 13:43:24
52
dfw_nation948
dfw_nation948 :
Nothing funny pass that senior man abeg 😂😂
2026-09-18 14:28:19
152
therealpeterrex
Ꮢ𝐞𝐱𝐱𝐢𝐞 :
The kind good things wey dey happen for my life I dey fear o
2026-09-18 12:23:13
289
user8171659912961
audublack 🥷🥷 :
omuwanyi don bring Manchester City down 😂😂
2026-09-18 15:04:04
33
smartvisual01
BEST PHOTOGRAPER IN UYO :
Take. Abeg cook another one 😂😂😂
2026-09-19 14:35:21
1
enny8182
ENNY :
No beg am again 😂😂😂😂
2026-09-18 14:35:12
2
callmeratata1
KELECHI🦇❤️ :
Wetin bring umuwanyi😅😅
2026-09-18 13:01:44
68
favee98
🌴Énîølä✝️ :
Omo Chelsea dey sell better players give man u 😂
2026-09-18 12:54:07
13
blessed.guy7
Blessed Interiors 🖼️🌃🌆 :
man u is a fish farm 😂😂
2026-09-18 12:52:08
23
agbasodi22
agbasodi :
u no fit arsenal for dis kind setting 💔😂💔
2026-09-18 14:18:23
5
iyke_best
VICPAT🦅 :
Senior man abeg 😂
2026-09-18 16:31:14
1
backupboi001
Backup boi 🇺🇸🌬🎉 :
Anything Wey concern Man U
2026-09-18 13:07:08
5
watt4200
Tochukwu :
“God gimme the kind assist wey sesko give Brighton” abeg 🙏
2026-09-18 13:46:02
14
freddy18118
Fredrick :
The kind good things wey dey happen for my life I dey fear oo😂
2026-09-18 14:06:02
7
yagigentle
Yagi Gentle🇳🇬🇹🇭 :
Senior man abeg 😂😂😂
2026-09-18 15:16:18
1
forpresident04
GRAND$ON 🤫 :
Senior man abeg 😂😂
2026-09-18 16:46:31
11
gordianiu_
Gordian :
😁
2026-09-18 13:35:08
0
ede010
Jeremiah Noble :
wetin umunwanyi do you 😂
2026-09-18 14:14:08
0
mr_smart100
Mr_smart ✪ :
2026-09-18 12:45:51
1
goodey.boy4
gϛdyboy :
keeper wey suppose to beg dey shout no beg hm again 😂😂.na why the Guy score
2026-09-18 14:57:30
1
jamaalgotbaned
￴￴ ￴ ￴￴ ￴￴ ￴ ￴￴ :
You suppose collect award for this video 😂
2026-09-18 16:59:03
0
ladilens
LADILENS STUDIOS :
Snr man abeg 😂😂😂
2026-09-18 13:48:24
2
To see more videos from user @dataiboy.splenzy, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About