@omo_ipk1: A local woman sold her right ear for R2.3million rands #fyp #goviral #trendingvideo #foru #viralvideo

omo_ipk1
omo_ipk1
Open In TikTok:
Region: NG
Friday 18 September 2026 11:37:54 GMT
101488
4968
739
1085

Music

Download

Comments

aminahologba41
Aminah Ologba :
Do u have the woman contact pls [Pray]i what ask her something bcau i have many useless ears dat i want to sell
2026-09-19 13:02:36
1
ogunbewonamudat4
Amudalat :
How much for 2,pls calculate it very well for me.
2026-09-19 17:13:31
0
omonijoy11
omonijoy 11 :
send me location abeg I no kuku ear anything again before 😜😜😜😜😜😜
2026-09-19 13:57:39
0
tewozaddy
T’wo🌚banzing :
I have two 👂 two 👁️to sold 🙈
2026-09-18 20:16:47
0
fisayo98579
Fisayoadesewa :
please where can I see buyers for my two ear's am on my way to find buyer
2026-09-19 14:10:10
2
thickjara813
thickjara813 :
I swear I fit sell my 2 ears I no kuku Dey hear word
2026-09-18 17:51:32
317
tianah_041
Thrift vendor In osogbo :
189m * 20 abeg .. make una help me calculate asap
2026-09-19 15:10:59
5
bba42486
BBA :
you know where they dey sell ham ?
2026-09-19 00:22:26
1
queenayomi518
TEMITOPE :
you get plug? mofe ta eti I nu ati eti ita 🙏
2026-09-18 16:28:23
47
_talkertive_analysis_1
TALKERTIVE_🅰️N🅰️LYSIS :
How much is one ear 👂 one kidney and one testicle….i wan sell three of them
2026-09-18 19:37:37
19
christluv2457
christluv2457 :
I wan sell my own too, because I no they hear words🤣🤣🤣
2026-09-18 23:37:35
14
iyanuhassan.ajobiewe
BIG MIRA 🎂 ❤️ :
If I see the opportunity I go do am aswell 😂who no wan become rich 😉 I will just be using expensive wig to cover up the ear side
2026-09-19 13:00:32
5
genesiswears
genesiswears :
how much for 2
2026-09-18 16:25:24
50
victest.catering
victest catering services :
I don't like talking too much location please
2026-09-18 17:37:37
11
temmy.beauty.36
Temmy beauty 36 :
abeg please help me with location address please I want to sell my two hear this hungry is too much
2026-09-18 14:02:57
21
pretty_behappy
pretty Behappy🎱🎱🎱 :
me husband 4 children please how much is 12 ears 👂 just asking for a friend
2026-09-18 20:53:27
11
olaiyaabisola11
Olatech aluminum roofing ✌️ :
She no wan dey hear anybody advice dat why
2026-09-18 22:03:32
8
dupsy515
Dupsy :
Pls kingly send the location,Naa beg I Dey beg ooo
2026-09-19 15:31:43
2
bigcway
BÏĞ_ÇŴÁŸ :
You get any plug for this sir
2026-09-18 13:18:44
6
olayink892
Olayinka🦋🦋 :
Abeg help me get the plug too
2026-09-18 16:57:23
5
ajokegold917
AjokeGold❤️🏆 :
Abeg how much is 5,hope say dem Dey collect old woman own too
2026-09-19 16:04:01
0
june20queengemini1
YEMISIMI ♊️ :
how much for 4 ear 👂
2026-09-19 12:35:29
1
alhajalateefat3
Alhaja 23/24 :
pls send location
2026-09-18 16:10:48
2
sirbiggy12
Comrade Sir biggy :
Abeg get me the plug waiting I dy hear before
2026-09-18 20:27:43
1
oluwadasola6
mum's Ahmod :
any vendors available in ogun state I wan sell the 2
2026-09-18 20:24:42
2
To see more videos from user @omo_ipk1, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About