@debby_cruzie:

Debby’sSzn🌸❤️‍🩹
Debby’sSzn🌸❤️‍🩹
Open In TikTok:
Region: NG
Friday 18 September 2026 12:29:50 GMT
199808
46232
362
2926

Music

Download

Comments

swt.c4
Swt candy :
Small body weh fine any how
2026-09-18 13:11:02
956
swanky449
🥀jcka :
Dey say i look 17-18 but am actually 23
2026-09-18 21:22:19
69
ceebella8495
Kamsi🥰 :
Me wey slim,short still get better shape 😌
2026-09-18 19:28:53
127
oghenetejiri222
Vee🥀💕 :
Because I nor follow you take weight gain😂
2026-09-18 15:33:52
537
oghenetega73
CUTENESS 🦋🌸💖✨ :
Because I no follow una take weight gain 😂
2026-09-18 18:48:36
248
esohemcz36u
P🍒 :
I get slim legs join😩
2026-09-18 18:08:36
29
kadinatural01
KADINATURAL 🥹🫧😻 :
me wey slim come still fair come still get fine skin on top wetin else I dey find abeg make them leave me make I slim in peace abeg
2026-09-18 21:58:59
6
adunniforeign
♡.Ms.AdunnOreOfe.♡🌬️🫧 :
Relatable o !!! I fit reuse this my age like 5 times.
2026-09-18 18:00:38
972
whitneysamson7
Whitney💞💞 :
I love my body like that
2026-09-18 13:37:53
62
oluwakemi.szn
Kemi🎀 :
Una sha don shade me
2026-09-18 19:20:03
126
_pepei0
_pepe :
I went to photocopy documents to register for service someone’s asking me if I came to buy jamb form😂😭. A whole me!!!
2026-09-18 17:00:39
125
suchi23436
Suchi👹🚀 :
Na wa o person just open TikTok Dey collect stray bullet
2026-09-18 17:03:24
61
lilianbrima0
June15❤️❤️❤️ :
P[Heartwarming][Heartwarming][Heartwarming]
2026-09-18 12:37:16
2
buchi_186
Buchi@0 :
Someone told me today that I resemble 300lv student 😂😎,because I told her I’m serving now
2026-09-18 14:54:53
61
christabel_127
C~B🥷💕 :
This one go touch them
2026-09-18 20:32:16
1
_mum.fav
حليمة🥹💕 :
Because ano follow u take weight gain😭🤣
2026-09-18 19:47:54
2
everything_dunni1
BAGS AND FOOTWEARS IN IBADAN :
With my stature dem no dey believe say i be graduate till i show them my nysc pictures😩😂i too small abeg
2026-09-18 18:56:59
1
folabis_
folabis🍭 :
Petite and pretty 🥰
2026-09-18 17:01:31
10
preciousgold145backup
preciousgold145backup :
This one sweet me
2026-09-18 18:40:08
10
_slim.beauty1
@That~girl~Susan💕🥹 :
Omo no insult wey I never collect. Na so them tell me say see as I slim like gala just because of say I Dey eat gala fah😔😂
2026-09-18 19:54:07
10
veldahera
Ms.Veldah 🎀 ᥫ᭡ :
Una don dey shade me oo
2026-09-18 17:34:04
53
angelbby481
𝓐𝓷𝓰𝓮𝓵 𝓑𝓫𝔂 🎀 :
Straight to WhatsApp 😭😂
2026-09-18 19:24:34
15
_carils.footwears
CARIL’s FOOTWEARS 👣 :
Guyyyy I fit decide to reduce my age by 5/6 years make them believe me. 😭😭😂😂
2026-09-18 20:09:19
11
sarahejiro52
Sa Rah♌️💕 :
I no follow u take mawu mawu
2026-09-18 17:09:28
18
akilajanethetim
Akila 💞 :
Omo me I won small oo😂😂
2026-09-18 19:06:56
5
To see more videos from user @debby_cruzie, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About