@bunmizkouture: This sound will get tired of me 😂 #viralvideo #lovetiktok💗 #coupl

bunmizkouture
bunmizkouture
Open In TikTok:
Region: NG
Friday 18 September 2026 12:58:54 GMT
1282369
362170
4268
12909

Music

Download

Comments

queen_l400
Chivelle✨🤍 🪳 :
I no dy suffer with anybody sha
2026-09-19 08:43:47
24352
mdsignature
M.d makeup artist in ado ekiti :
how una take dey know the right person to suffer with?🥺🤦🏽‍♀️😩
2026-09-18 17:13:34
16303
bigtreasure63
Treasure 💕 :
I will suffer once and suffer right 🥺
2026-09-18 22:23:01
12254
graciously296
Cee :
Omo see where they started from oh 😫❤️
2026-09-30 21:37:26
1
nailsbyariana4
Nail tech / press on in Ajah🌸 :
No be to suffer with man, he go make am last last?
2026-09-29 21:31:04
2
only_one_nanya
only_one_nanya :
the one i suffer I never recover , abeg o
2026-09-19 13:40:36
4520
chideraddestiny
Destiny :
if they no tell you, you go think say, the story dey easy, congratulations dear ☺️
2026-09-30 08:25:35
2
blanckymark
Endurance 🕊️💕 :
Na for TikTok e short the story long oo😞💔
2026-09-20 09:16:27
772
orjijohn8
God is great8 :
since I don dey see this videos I know say my own turn don dey near by God's Grace 📌
2026-09-18 21:06:45
4474
nancy_umar
Nancy♡ :
Wo I no go still suffer with anybody Suffer wey I suffer alone don do me
2026-09-30 20:41:31
0
abanginem1
BIG PAPS OF UYO :
He is always talking in all the videos 😂❤️
2026-09-22 09:11:44
84
ssuccy_c
SuCcy_C :
Congratulations
2026-09-30 06:09:28
1
chioma_670
Chioma🖤 :
Nothing go make me suffer with anybody and I go marry once and right.
2026-09-22 23:10:55
11
angelmorgan33
💕Winnie 💕 :
How Una take Dey know the right person to suffer with sef 😩
2026-09-30 08:00:36
2
darkskin.lady
Darkskin lady 💕👥 :
na girl way calm down go enjoy 🥹💕
2026-09-25 16:16:22
6
sheisxoxo4
亲亲抱抱 🍫 🇳🇬 :
The one i suffer I never recover 😭😩
2026-09-22 06:30:02
10
romoke901
Moriomoke 😘🩷 :
Abi make i suffer with this boy ni
2026-09-21 16:25:20
6
edoziejerry1
Mighty metal-lord 🏗🦺 :
Mc Dave and his queen 👸
2026-09-19 11:44:19
3
littlebirdie21
little birdie❤️🐣🍃 :
yall be making marriage look sweet
2026-09-19 05:34:23
25
winnyblinksgold
DReal winner :
I suffer with one ungrateful mad man finish e still leave me
2026-09-27 14:25:47
11
marimahherself
marimah fashion 🪡🧵✂️ :
Tutorial on how to know who to suffer with 😳
2026-09-27 18:38:35
7
destiny.onyemeach
Evil exchange 👿😈 :
Na online the storie short real life e long ohhhh
2026-09-29 11:46:26
7
luluonyourscreen
Being.Lumen.🎀||UGC :
Three different people😂😂
2026-09-22 10:25:32
1456
ceebella8495
Kamsi🥰 :
God may I not suffer or stay with the wrong person for so long
2026-09-19 05:59:38
206
unique_deee1
DESTINY💋🌸 :
How Una take dey know who to suffer with ??
2026-09-21 17:32:52
9
To see more videos from user @bunmizkouture, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About