@ikorodutop10vendo: Replying to @AESTHETICS/SKINCARE IN OGUNPA One million call challenge by the Top 10 members @IKORODU HAIRVENDOR💎 @Shantis_skincare @Naturopathic Doctor In Ikorodu @IKORODU HAIR VENDOR/STYLIST @MURITAD KIDS_IKORODU VENDOR @Furniture&interior inLAGOS/ikd @GOLD VENDOR IN IKORODU🤩 @BEST CAKE ACADEMY IKORODU. @CLASSIC CURVES..IKORODU TAILOR @🎶RN🌹 Prettyrose foodmart 🌹 Shot @SqueakClips.ir🎥 #top10vendorsinikorodu #viralvideo #liveforthechalleng #viralvideo
ikorodutop10vendors
Region: NG
Friday 18 September 2026 13:05:07 GMT
Music
Download
Comments
Neeyhart / lifestyle ✨💫 :
Omoh I go use style stand up run away…nibo ni mo ti feri 😹😹😹
2026-09-18 21:48:18
372
BUMP DIARIES WITH MUMSCOTT🤰🏼 :
Me I no fit see anybody call jare shame on me 🥺
2026-09-18 19:42:17
975
🌺 َهْرَةٌ عَطِرَةٌ :
Very tight setting Una no fit see me there even 5k setting sef
2026-09-18 19:50:59
141
Tebby :
E wa n pe 1m bi 1k,God abeg ooo😩
2026-09-18 19:37:14
499
OloriNife :
how many of us no get person wey we go fit call for this kind urgent 1M
😂😂😂 bayi
Dis vdo should trend o
2026-09-18 15:19:01
1379
@omowumeebackup :
I no fit see urgent 2k self
2026-09-18 21:07:51
234
Selinz Beauty H/B in Ilesa :
To those of us who have nothing to say but; "Hmmm mmmm" may God answer our secret prayers 🙏
2026-09-19 07:35:24
125
har_bee_keh0 :
U guys are not talking about integrity. Common 50k wey I borrow my friend since last year I never see am collect
2026-09-18 20:13:17
194
Affordable jewelry by ire :
This video actually make me cry 😢 because I don’t even have someone I can call for 5k , if I no go my busstop shop I no fit survive
2026-09-18 19:36:36
87
INUMIDUN :
I no get who fit send me 100k self … Una dey Cho o
2026-09-25 21:07:33
0
Olori Seunfunmi 🥰 :
Na only God I fit call, I no get anybody except God
2026-09-25 09:07:41
0
Gail’s stitches 🧵 ❤️🥵 :
Cheers to us that have nobody to call even for just 1k ☹️
2026-09-19 15:43:50
27
Temi 💖 :
If na me I go fake sickness run comot for there ni, who I get
2026-09-25 09:01:23
0
dauda motunrayo :
I need to delete all my contacts list now 😂cos even 2k I no fit see for der hand 😂
2026-09-25 14:21:04
1
ABIKE'S COLLECTION :
Yah Allah bless me with good people so me too I can call urgently like this
2026-09-25 11:22:55
0
BENNY FOODS :
God I never Dey this settings o,place me there Olohun o
2026-09-24 07:10:49
0
Funmilola Bamidele Adunmo :
To those of us who have nothing to say but; "Hmmm mmmm" may God answer our secret prayers 🙏
2026-09-19 06:17:25
18
ayokami :
noting dey move me oooo. we go soon get there
2026-09-19 11:47:01
6
Folami :
They no born me to try this game , who I wan call. I swear nobody 😂😂
2026-09-18 23:00:20
5
femitobiofficial :
tight settings
2026-09-18 18:48:42
138
Savagstyles :
1 million wey l Dey find since January 😳😂
2026-09-19 11:26:42
83
EKATA 🌹🦋 :
2k self I no go see I just Dey park rubbish as friends na only my own them sabi collect 😔
2026-09-19 05:47:52
7
BRIGHT LUXE ♊️♊️💖 :
How many of us no get person wey we go fit call for this kind urgent 5k
😂😂😂 bayi
Dis vdo should trend o
2026-09-18 22:07:49
15
DENTAL CLINIC IN EDE OSUN ST🦷 :
Make nobody call me oo 😂 because me self no fit see anybody call 😂😂
2026-09-18 20:02:42
57
Humu widaad Rosullullah 💊🩺💉 :
Me for this type of challenge na zero ooooo.Nobody to call
2026-09-18 18:31:06
47
To see more videos from user @ikorodutop10vendo, please go to the Tikwm
homepage.
© 2021-2026 TikWM. All rights reserved.