@gistwithratel: BE ALERT 🚨 #goviral #gistwithratel

gistwithratel
gistwithratel
Open In TikTok:
Region: NG
Friday 18 September 2026 13:11:59 GMT
184924
20352
324
2709

Music

Download

Comments

axlrose092
👑 亗 𝙊𝙗𝙖 亗 👑 :
una dey check sms
2026-09-18 16:09:02
1163
deecuthimself
DEE CUT SPECIAL :
are no kuku get car,na me and my leg
2026-09-18 15:15:41
202
og.from.d.south
ZERO WORRIE$ J1MMY :
Omo I no Dey even check sms except I want confirm if my sub enter 😅
2026-09-18 20:21:31
1
h_o_p_e_6
Høpē :
So because ano get car now them commot me for setting
2026-09-18 17:21:52
37
zuko911___
邪恶😈祖寇🚀🇺🇸 :
Na people way day open message na them go scam
2026-09-18 17:00:57
103
kweenpeejay
KweenPeejay :
😂 Me wey no they check sms
2026-09-18 16:45:02
29
adeola.ola19
ᗩᗪEOᒪᗩ 🏌️⚡️ :
Dem for don comot my money oo 😂
2026-09-18 14:53:32
149
big____current
𝕮𝖚𝖗𝖗𝖊𝖓𝖙 𝕰𝖝𝖈𝖍𝖆𝖓𝖌ę :
Wait Una Dey open message?
2026-09-18 20:41:52
1
isaac.phones.back
Isaac :
I nearly put my card
2026-09-18 14:27:50
68
hicent_ml
✪ HI CENT 🇺🇸 ✪ :
I Dey look say when i buy motor 😂😂
2026-09-18 15:31:10
47
kodack0001
Kodackhategirls 🫩💔!. :
Una Dey check sms?
2026-09-18 16:36:52
32
catalyst.idibia
Catalyst IDIBIA :
VDM na Jesus of Nigeria people no just know
2026-09-18 17:05:11
21
onyii_nwa
Ada Ogidi :
Na so one call me say he’s from my local govt that he has a job for me .about school kinikokinoko
2026-09-18 17:33:12
13
queen_l400
Chivelle🤍✨ 🪳 :
You people have money o
2026-09-18 19:37:09
20
happi.boi3
🥀✞weirdo✞🧌 :
I don go click am o😂
2026-09-18 17:18:42
7
re.kosi
ꨄ︎siso❥︎🧸🎀𝓇ℯ𝓀ℴ𝓈𝒾ఌ︎📚 :
na only me never see am😭😂 i go just reply them watin no good😭
2026-09-18 17:40:37
2
wickednation1
wickednation1📉📈 :
For me way no get bicycle 😹😹😹😹😹
2026-09-18 18:00:40
2
_villian___
Metro :
Una de read sms
2026-09-18 16:12:16
9
ahmdonnice0
NEVER GIVE UP 📊✝️ :
Laziness shaa Dey save some of us
2026-09-18 19:28:32
52
urgirly134
𝓜𝓸𝓼𝓽~𝓟𝓻𝓮𝓽𝓽𝔂💋🍒 :
U dey send me link for normal message?😂when u ready I go know
2026-09-18 16:40:41
6
pauloski7
Pauloski00 :
I no even get airtime self
2026-09-18 17:45:03
8
great5892
G..S :
I no ever Dey check sms
2026-09-18 16:32:57
7
lakeside121
LAKE SIDE :
And I no dey use UBA 😂
2026-09-18 15:00:31
17
only1febystouch
Febystouch 💅 :
I no even Dey check sms 😭😭😭😂😂
2026-09-18 16:48:24
5
chrisdan31
CHRISDAN :
And this one too from UBA , I don’t understand how they get people’s number
2026-09-18 17:30:48
6
To see more videos from user @gistwithratel, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About