the reason I don't like talking about Nigeria matter is because there are fool's that are benefiting from the condition of Nigeria and they don't want it to be better so they can continue their illegal benefits, just stay calm, work harder, gather up make a way and leave the country, if possible change your identity comot everything about Nigeria
2026-09-18 21:09:24
4
Kayan_mata_warri :
kwankwasiya and obi bed of the same feather....dey will never rule Nigeria because dey are using poor people interested why dey are doing dey own foundation even in the north nothing is coming out for dem make we till our self the truth
2026-09-18 19:15:16
0
Henry whitty🤍🤍🤍🤍 :
How obi wan take win waste of time Mtchwwww
2026-09-18 14:43:01
27
JOLLY🩵🦋🫧 :
Peter obi must win 🥰
2026-09-18 17:55:19
33
becky_george01 :
Make Una Dey house…..nobody should campaign for both parties.That day reach vote who you want n leave
2026-09-18 19:55:14
21
SagittariusSoul 🔥♐ :
peter obi or nothing 🥰🥰🥰
2026-09-18 15:55:21
80
Evil 😈 :
Rugged pastor 😂😂
2026-09-18 14:46:39
14
Emiya John :
anyhow dem want am, make e be
dem no get two heads
2026-09-18 14:38:27
17
Godspower :
that is spirits of deltans🥰💯
2026-09-18 14:16:40
9
TIMz of Delta :
Radical level, Aura for Aura
2026-09-18 18:33:44
1
❤️🦅 :
How Nigeria wan take good 😏 while some fools are still fighting for APC
2026-09-18 16:45:56
15
Donvic collections :
Radical obident...
2026-09-18 14:18:57
9
胜利者 :
Internet life sweet 😹
2026-09-18 19:35:01
1
Kierite :
Election never reach ohh
2026-09-18 16:52:00
1
tasidje Eni :
Dis is not the way you all should go home.. ask Peter Obi if he go fit Win first
2026-09-18 18:23:47
5
Zion cornerStone :
Radical pastor am happy to see you in polictics.
Carry go.
God is your strength.
2026-09-18 14:35:11
15
TIENBO :
God bless Nigeria God be with you bola Ahmed tinubu 4+4=8
2026-09-18 14:58:40
4
CEO :
I love my people 💙 💛 ❤️💓 💗 💕 💙 💛
2026-09-18 14:31:30
3
TIENBO :
naa waooo for you people God we take control God bless Nigeria God be with you bola Ahmed tinubu 4+4{8)
2026-09-18 14:59:34
0
kolossal kleaning by Kelvin :
but it's NDC against NDC na not APC
2026-09-18 17:27:51
0
Rumerix nation :
Pastor you day do politics
2026-09-18 14:21:30
0
Bruno :
4+4=8 Jagaban Asiwaju for life God bless Nigeria 🇳🇬 🥰😂😂😂
2026-09-18 18:37:25
2
holy Spirit :
please where is this place.
2026-09-18 17:07:37
3
Prince Torino :
So Una don Dey turn this thing to cult
2026-09-18 19:17:57
1
gbyusuf123 :
2026-09-18 16:24:12
0
To see more videos from user @mr_johnson151, please go to the Tikwm
homepage.