This one is guilty of any crime until proven guilty
2026-09-18 15:37:26
501
Sossa :
Na them Dey call Lacroix Lakwe 😭
2026-09-18 14:40:12
76
Ebuďøľà♑️ :
Bike go con plenty outside football center
2026-09-18 15:17:28
84
:
I think say na play until I see dem for lag my eye clear once 😂
2026-09-18 14:51:58
589
oluwafunmibi🩷 :
All this Ones go move tv oo
2026-09-18 14:58:17
164
🥷🫶Just_Believe :
get this one arrested😳
2026-09-18 14:52:15
304
Prosper 7💙 :
you dey craze 😠😂
2026-09-18 13:42:02
622
Strong thoughts :
una go think sey na joke. I go watch Chelsea vs arsenal match one day, and I be manutd fan. As arsenal score like this I shout goal pass the Chelsea fan, na so one man tear me slap for chest, omo I run oo,me wey wan con hatewatch before 🤣😂
2026-09-18 15:13:02
39
(CENT) :
Once you celebrate opposition goals too much, you go begin fear seff 😂
2026-09-18 13:29:33
237
emminotakes :
Dem wan still full street today 😂
2026-09-18 14:02:53
37
Berry666419😈👽🧌🧳🖤🇳🇬🇺🇸 :
And them get game today ooo 😁🤣😂
2026-09-18 15:34:53
1
pac B3ts :
Ono 😂😂😂🙌
2026-09-18 14:06:16
15
Timmy :
Nbl all the bike men for my area na Chelsea fans 😂😂
2026-09-18 15:29:02
12
BÏĞ☆☆☆Ē :
and ur phone miss 😂
2026-09-18 14:20:08
70
:
Chelsea fans very anyhow ppl😹
2026-09-18 14:59:36
7
summer vibes🎦📽 :
e get as that first guy go move your electronic device and you know say na him, but you no fit ask am😭😭
2026-09-18 16:03:03
1
F.A :
... If you see okadas parked, no need to asked which match is on play🤣
2026-09-18 15:12:02
9
EMINADO :
Dem Dey move Wetin no good 😂
2026-09-18 15:03:03
2
Victor Wilson :
God purnish u guy 😂
2026-09-18 15:12:14
14
🥷emmy🌴wayne🥶❤️ :
The real obtainer man 😳
2026-09-18 16:05:26
8
chasetalker :
2026-09-18 13:39:44
10
whoisdinero_ :
We go meet tonight 😂
2026-09-18 14:44:23
6
TYGA GEEN SCOTT :
the first guy is venomous
2026-09-18 15:32:03
2
ᗰᖇ ᑕᕼᖇIS⛄️🖤🕸️ :
God 😂😂
2026-09-18 15:12:13
1
Sir debonair🪬 :
chelsea never beating the agbero fc allegations 🤣
2026-09-18 15:18:53
3
To see more videos from user @legendary_efixzy, please go to the Tikwm
homepage.