omor me way leave home to feed home,I too love my mum She say my pikin leave family 1st face waiting carry u go their😘
2026-10-27 11:54:44
0
Ja Mikel(Exclusive) :
e clear, thanks so much
2026-10-27 17:04:44
0
Ehigiator Blessing :
I carry my family for head until i discover say nobody send me.
2026-09-18 13:57:28
40
Cecilia John Bebu :
totally true 👍 👌 💯 my brother the take advantage of me until I loose my self now I wake up for that nightmare I choose me and my child I don't give fuck either the love or hate me my answer is noooooo silent or blocked!
2026-09-19 13:56:16
4
Mr godlove❤️❤️ :
you watching this video May God guide and protect us one love here you loves his videos right 👍▶️👍👍👍▶️▶️▶️▶️▶️▶️
2026-09-18 16:50:16
8
⃟ :
Nobody I repeat: no man or women on earth will ever put pressure on me 💔
2026-09-20 13:34:55
9
Scorpio Queen 🦂💋🌹🥰 :
family matter na shoulder dem dey put am 💯💯💯
2026-09-18 13:55:07
13
jenny :
Jesus sir you are speaking to me 😭😭😭😭😭😭
2026-09-18 14:01:32
7
Dauda Jongi Tahiru :
this man ough to be protect.
he knows everything in this life
2026-09-25 00:10:26
5
ayodeji wood cratf🔨🪚 :
just give me money am down oooo
2026-09-18 14:00:55
6
cool guy :
i dey really learn a lot for you my sir , thank I'm very grateful ❤️💯
2026-09-18 21:29:50
3
Chy_Des_Collection_jewelries :
Thank God for the kind of family I come from
2026-09-18 16:41:58
1
water 💧💧 :
okay boss
2026-09-18 16:39:17
2
Maria ene Simon :
yes ooo my brother 🥲
2026-09-18 16:17:32
2
Great♌ :
yes oo
2026-09-18 16:31:19
2
wizzypro :
no Be lie 💯
2026-09-18 15:31:45
3
Emmanuel Barikon :
my gee
2026-09-18 19:57:49
2
Vera’s _ store👗🩳👞 :
Hmmm 🤔
2026-09-18 16:49:45
2
🦋MIMI🦋 ♊GEMINI♊ :
Hmmmm
2026-09-18 17:41:56
2
Onome Gold :
I swear na last year i kn say my own family they set me up ,but on God 🙏
2026-09-22 19:37:51
1
bigpopekennel001 :
I dor stop to talk to my Mother, brother and sisters sha
2026-09-18 17:03:48
2
BLECK OTHENTIQ :
I swear
2026-09-18 13:55:29
2
IGW£CHID🅾️ZI£✌️🇳🇬📸❤️ :
Family matter no be small
2026-09-18 16:23:29
4
IBB Akyatu :
E be like say, U know me finished ooh
Na My Life Stage, U the Always Talk Am For Here So oooh 💔💔😭😭🙏
2026-09-18 20:21:22
4
❣︎ꨄ𝐃𝐞𝐛𝐛𝐢𝐞ꨄ❦🥹💍💕 :
I swear
2026-09-18 16:04:54
2
To see more videos from user @kingjames441, please go to the Tikwm
homepage.