@hotboyoflagos: Your heaven baby dun go thief for Abuja oh #fypシ゚viral #xyzbca #makemefamous #500kviews

hotboyoflagos
hotboyoflagos
Open In TikTok:
Region: NG
Friday 18 September 2026 14:09:57 GMT
49288
1777
79
446

Music

Download

Comments

edreveno
Truth :
Them don thief him cap 🧢 now ona no go hold that person 🤣🤣🤣
2026-09-19 00:43:43
2
gambonhu18u
Carlos :
Where dem Dey carry am go now 😂😂😂
2026-09-19 16:08:24
0
chikaodoh0
David🥰💯💯 :
watin man do man 😂
2026-09-19 06:44:31
0
callhimbigj
CallhimbigJ :
Omo I know this bros for guida na bros wey guide pieces early last year after efcc catch arm with him boss Dey con froze him account wey over 30m Dey inside so na frustration
2026-09-19 20:05:26
1
mightzuse
MIGHTY ZUSE ⚡🌪️ :
kai omor he used to be my class mate oo
2026-09-18 22:13:32
2
majestic0013
Gold voice_Ahmed :
Why lord
2026-09-19 02:21:18
0
bigjaffar__
𝕭𝖎𝖌𝕵𝖆𝖋𝖋𝖆𝖗👑 :
Who noticed the man that removed his cap 😂😂😂
2026-09-18 22:34:29
41
ikya_babur
andersarannagu :
Person come thief him cap there ooo
2026-09-19 19:16:14
9
its_duke01
Duke :
Omo people dey see shege ooo no reason am, if you Wan hold thieves go hold your politicians
2026-09-18 21:50:36
7
rabiidris123
Rabi idris :
Abeg wetin e thief I no Dey guy he Dey buy food from me
2026-09-18 20:13:50
6
user7825163470880
jamanpieper270 :
Pieper: Omo people dey see shege ooo no reason am, if you Wan hold thieves go hold your politicians
2026-09-19 12:24:47
1
mideco87
mideco87 :
omo wetin him do i know him he's a nice person
2026-09-19 06:13:31
1
lovethakubo
Loveth Akubo :
una dey say una Sabi am if him ask una for help una go help am
2026-09-19 12:16:59
2
taotao2445
Tee tee :
See as the hold am. He Dey para
2026-09-18 16:58:15
1
maryjazzme2
Farm girl :
Una the talk oooo😂😂😂😂
2026-09-19 03:27:16
0
kingfelix411
KINGFELIX 🤴 :
This one heaven baby Dey village
2026-09-18 18:16:28
0
scorpio_king000
scorpio_king000 :
2026-09-18 19:53:11
0
iam_barron1
B A R R O N :
e say make e first dance
2026-09-19 17:08:20
0
chefpropro001
chefsekyen :
no be kubwa be this,abeg make Una free am na my heaven baby
2026-09-19 20:04:57
0
wright7782
Wright :
Your steez go first drop 😂
2026-09-19 19:48:01
0
dedroneguy
Kure :
I don tell am no Dey thief no dey thief see now 😂🤣😂🤣
2026-09-19 21:18:03
0
empireempire131
Empire Empire :
wait ooo who's that guy that remove his cap that the real thief
2026-09-19 20:57:31
0
sixtheen16x
Sixtheen16x :
the few minutes no go funny
2026-09-19 21:42:22
0
aprokochris
Aproko Chris 😋 :
Please am not the guy oh
2026-09-19 08:41:02
0
To see more videos from user @hotboyoflagos, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About