So emotional I don’t watch the movie last night dem later marry 🥺🥰
2026-09-18 17:25:56
88
Queenlilly :
That other guy is jealous asf 😂😂
2026-09-19 04:09:43
31
♈♈ Aries ♈♈ :
the guy just watch man u ball finish 😂😂😂😂
2026-09-18 16:15:58
21
saint Lee :
hope you are not playing with his emotions
2026-09-18 22:58:05
12
virginboyfootwearempire :
you just dey use this guy feelings and emotions dey play 🥺🥺🥺🥺🥺and I can say it's very unfair
2026-09-21 17:12:36
0
PARTE ONYE OGWU :
the jealous is much
2026-09-19 15:19:51
0
🌿𝑘𝑢𝑧𝑧𝑝𝑒𝑟𝑓𝑒𝑐𝑡💫 :
this also happened to me once, my oga just gave me first and last warning. find love or focus and learn work. omo e pain me but i gats block the girl, once my oga came back i told him that i want to go and meet My colleagues in the other side. I can't afford to be seeing her 🥲😢😥😭
2026-09-18 15:43:37
7
Allow me :
no be jealousy oo how u go carry food come for only one person.... for the time way we supposed to dey do work together...u dey eat only one person dey work
2026-09-18 20:43:48
4
𝕱𝖗𝖆𝖓cis🖤😔 :
bro run ooo
2026-09-18 16:06:36
3
MĮ ÐĘ :
Na too start painter work like this o
2026-09-18 19:55:25
4
LEXI2LEGIT :
the film get part 2
2026-09-29 20:23:28
1
Luara :
You wan put the boy for trouble
2026-09-18 17:29:46
2
BIGBARNS THE CREATOR ✨ :
Lover boy 😁
2026-09-19 15:57:45
1
Sophia Ava :
Titles of the movies
2026-09-18 16:11:06
2
Cassy bee😝😛😘 :
package the food for am na
2026-09-18 20:19:34
1
NDU~BEST :
i support the other guy
2026-09-19 00:06:26
1
LÆS SËËÑ‼️🤍 :
who be that second guy 😭🤣
2026-09-19 19:59:00
1
PETII.MONI :
2026-09-18 15:27:09
1
To see more videos from user @debbie_goddez, please go to the Tikwm
homepage.