@mr.weirdo3:

USER_NOT.FOUND💳
USER_NOT.FOUND💳
Open In TikTok:
Region: NG
Friday 18 September 2026 16:27:04 GMT
99517
23476
371
4363

Music

Download

Comments

houzofenny10
Fridaos 💝 :
Me wey don cry and get panic attack
2026-09-19 19:14:17
22
wickedamara2
Ãħmãřã🥀 :
Una never cry to the extent way u go begin laugh ur situation?😂😭
2026-09-19 17:10:02
5
dav_dav40
S🌹o😘f💘t🌹 g💞u🥰r🖕l 🤭 :
U don cry fall asleep before 😩😩😩
2026-09-19 14:37:15
68
godian384
24🪖 :
U don cry reach limit before?💔
2026-09-19 08:49:51
265
verachi24
✨ ꧁Vera꧂ ✨🦋✨🌹 :
You dun cry reach where you go Dey cry tears no go Dey comot??❤️‍🩹
2026-09-19 14:55:04
37
verah.szn
ॐ❦VᏋR𐌀Ћ❦ॐ :
what about chest pain 😪
2026-09-18 21:22:50
108
bigbuky1
B🥀🦋💘 :
You don cry make you no fit breath again before?? 🥹❤️‍🩹
2026-09-19 10:09:43
136
justshindara4
Shi Dara💫❤️ :
I’m used to it💔, nha everyday i do cry 😭
2026-09-18 18:21:12
69
klorie86
MAMA🥹💕 :
Na normal thing for this side 💔
2026-09-18 19:04:16
30
oluwanifemi_m
ŇÎFFÝ🌸🎀 :
[Sticker] I couldn't even open my eye
2026-09-18 20:11:25
24
mary.gold0384
Mary gold :
e get as u go cry finish, ur eye go start to dey scratch you...omor!
2026-09-18 21:26:14
18
maryivy07
Mary Ivy :
omo I'm use to it na everyday I dey cry
2026-09-19 14:43:18
7
smart..224
MR.Smart🥀🐐 :
Real men cry even Jesus wept
2026-09-18 18:51:42
6
urgoodbadgurl01
Stay Away From Oyin❤️🌸 :
Omo I no fii count ham
2026-09-18 20:30:41
2
doo_bby
✦ 𝓜𝓸𝓸𝓷.𝓮𝔁𝓮♥♥ :
na small thing for my side😂😭
2026-09-19 14:46:50
2
justicevoid404
𝑱𝒖𝒔𝒕𝒊𝒄𝒆🥀 :
you know that cry when water no dey commot your eyes but you dey cry 😢🥀 na there I dey now 🤦
2026-09-18 16:32:06
18
justmeerah7
𝘼𝙈𝙀𝙀𝙍𝘼𝙃 🥹🧃 :
Na normal thing 🥲😭
2026-09-18 19:56:32
1
queensherifat
Sherifat :
Hummmm🥹
2026-09-18 19:39:54
1
feranmi....01
Teemah..... :
Na that kind headache dey pain pass, e go be like say your brain dey attack your skull
2026-09-19 04:48:07
2
bigkoyin
🧕💕🌺Aliyah 💕🧕🌺 :
U go cry reach one stage u no go fit breathe again 💔 na small remain I for faint
2026-09-19 14:43:27
1
ms.anita30
Ms. Anita🥺💞 :
lol I cried till I couldn’t breath 💔
2026-09-18 19:28:09
2
ayeuro77
𝕬𝖞𝖔𝖒𝖎𝖉𝖊 👹🇪🇸☠️☦️✝️ :
Ajeh. E go far ooo.
2026-09-18 19:23:08
1
ifyken7
I🌸F🌸Y :
Omo I don cry turn deaf and dumb o 💔
2026-09-19 16:46:18
1
babykate555
. :
Omo you don cry before dy shout but nobody dy hear ur voice abi you don cry then chest start to pain you 💔💔
2026-09-18 23:14:43
1
To see more videos from user @mr.weirdo3, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About