@luckytalker_: Don’t ask a car owner this senseless question. ⁉️

Talker Boi
Talker Boi
Open In TikTok:
Region: NG
Friday 18 September 2026 17:27:43 GMT
14246
1149
43
90

Music

Download

Comments

clement_gnf_
Gnf☮️🌴 :
yes I dun broke leave me
2026-09-19 05:11:02
0
happycruz077
Happy Cruz backup acc🧨🍾 :
Na only who get car 🚘 fit relate to how annoying that question Dey 😂😂
2026-09-18 23:25:22
10
sergant001tochi
Ndubueze divine :
Senior man why u no do the video for ur car 😁😅😅
2026-09-19 05:49:22
0
adebanjotobi
@tobiPlus :
i go ask you anything
2026-09-19 04:34:41
0
chuma666419
OUTLAW.€ :
If u ask me where my car , Omo I go reply with I done sell am 💔
2026-09-19 04:21:03
0
emmy_mr50
Mr 50 :
Very annoying question
2026-09-18 22:32:16
5
aroroflower1967
Aroro Flower :
Many they ask me that stupid question
2026-09-18 19:18:32
8
freedomk.omife
Freedomk Omife :
normally when I see my mani without his car I dey normally ask o wassup you no carry mob? na our normal boys boys life we both understands, I no know about una o maybe una dey use idea mock ur guy or jealousy na una sabi. that kind thing no dey between me and my homies
2026-09-18 21:53:04
6
orchid09173
Dangoteorchid&co :
He Dey vex me guy.
2026-09-18 19:41:56
3
destined4greatness___
🫧 :
Yes i broke😆
2026-09-18 23:35:29
2
big_mohhagram
Big mohhagrm__ :
Them don finally butcher the car?😹
2026-09-18 20:33:02
2
derrich_m4
WILL’S FX :
I Dey purposely enter bus sometime to see how people treat me, I do am for one week the kind settings I see I believe say na just my car them de respect 😂
2026-09-19 02:13:41
1
this_user_dgaf_0
🌴Ï$ÃÃÇ🫀 :
I go reply you “I get car”?
2026-09-18 21:03:33
1
user1917653836952
Harmony :
tell them o
2026-09-18 17:37:37
2
shekinah.glory3
shekinah glory :
no be small
2026-09-18 19:21:01
1
jaystyle470
JAY STYLE :
Them no go even ask if you don chop or if yorue okay. The first thing them go ask na where your car. 😂
2026-09-18 17:49:07
1
hen_ry8
HENRY✝️ :
Sorry no vex
2026-09-18 21:11:54
0
death_has_no_date
BIGDICE 🎲 :
My own friend dey ask me why I no ON AC ,omo watch who you call your homie 🙂‍↔️😠@CELEBUUUU😹💞🥷
2026-09-19 05:57:44
0
blaqkbunnie
blaqkbunnie :
[Tears of joy][Tears of joy][Tears of joy][Tears of joy][Tears of joy][Tears of joy] Broooooooooo. I get reserve sef for house inside rubber.
2026-09-19 03:06:25
0
futuremostlove
futuremostlove :
Girl don ask you why is ur ac not working
2026-09-19 05:52:33
0
oluwo_lord_of_legend
🍃Ifa🧌Prince🤴2D”Wrld🌏🍃 :
Bro say nah only match i match o fuel done finish
2026-09-19 03:57:09
0
som.footies
SOM FOOTIES NG 🔌 :
Omo
2026-09-19 05:44:38
0
moniwizmill
wizmill ✨ :
Hahahahaha
2026-09-18 21:07:10
0
To see more videos from user @luckytalker_, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About