So make I leave my bussiness for onitsha run go Abuja or Lagos
2026-09-19 11:24:28
24
ucheokoyep :
Onitsha is one of the best places to live in Nigeria. I’m speaking as someone that has lived in Lagos, Abuja and Awka. Fresh food, safe, decent road. Ensure you live in good areas.
2026-09-19 09:45:00
71
😇🪐NATTY_LUXE🚀⛷️ :
Onitsha wey don make a lot of people billionaire 😁
2026-09-19 19:52:24
14
🏝️Just Alex 🏝️ :
Person talk say Onitsha Dey kill dream
2026-09-19 08:48:30
26
Champagne :
Some people Dey nnewi😭😭😂
2026-09-19 09:17:29
86
kizito_💬⚡️ :
Me living my best life in Onitsha 😂
2026-09-18 21:40:01
287
man_like_liberty :
Una Dey underrate the hood 😂
2026-09-19 09:13:34
3
ceoautoslimited :
Rie Nsi!!!!!!
2026-09-19 14:50:08
182
Big marve❤️😍🥰 :
Some place for onitsha better pass this Lagos self
2026-09-18 23:32:49
38
Cynthia🥀🥹🫶 :
Awada don ruin my 18’s😭😭😂😂
2026-09-19 08:31:25
18
thisuserisgrinding :
I’m from onitsha but live in lagos guy when I go village na only me for all my cousins never buy car that time guy onitsha Dey ball o
2026-09-19 12:04:39
9
Se Lina🌺🫧🥀 :
God make I no die for onitsha
2026-09-19 06:27:16
11
🦋Ebonyi finest🦋 :
Person go de on im own stray bullet from no where😪💔
2026-09-19 08:22:33
12
SOMTOOCHUKWU💙🙌 :
born and brought up in Onitsha
Owerri road Mgbuka second gate 🥰
2026-09-19 06:58:21
17
SEAMSTRESS IN ONITSHA 🪡🧵💕 :
Ehe I Dey stay for Onitsha and so?😂🤧😒😒
2026-09-19 10:17:33
6
Big Loner💔 :
I no fit comot for this awada ooo
2026-09-19 08:23:15
34
Sleek bae🤍🌸 :
Omo Onitsha dun really kill my dreams 🥺
2026-09-19 04:59:36
9
Lovelyn :
Na you no the side way you Dey stay for Onistha. come GRA,FHE,NTA and see things for yourself
2026-09-19 18:15:43
6
To see more videos from user @.ikenga, please go to the Tikwm
homepage.